WOYO (feat. Blaklez)

Darse Mayne

0 fans

Darse Mayne


3:58
#2

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

It's LA with the scoop
Woyo woyo
Woyo Woyo Aye
Getti Getti Getti Getti
Koko ni Ah ah
AYE AYE
You already know
Omo who send me
I commot for house
I dey for studio
Whether na Rodeo
I want to buy Bentley
Now they don dey put man for Radio
Shey u ready so?
Put am for my corner
Make am commotion
Whether you no like am brother
As long as you pay attention
Tension Tension
Jah Jah be my right hand (Right hand)
Yah fi never light man (Fi light man)
If you get me just go
Woyo Woyo ey
Woyo Woyo woyo
If you never like am
Press whenever I come
Stress Plenty dey
But give man the right one
Better make you light am nooo ey
Even if you like am brother
Press whenever I come yea
Stress Plenty dey
But give man the right one
E better make you light am no
On the low
I sit down Sey make I no party yea
Me I no like stress my body no
Cause people Dem ah busy body ey
And me I no send nobody o
All the time people sugee ey
And me I just ring my padi
On the phone
Owo ni ko
Where the dough?
Na there we go
For my corner
Make am commotion
Whether you no like am brother
As long as you pay attention
Tension Tension
Jah Jah be my right hand (Right hand)
Yah fi never light man (Light man)
If you get me just go
Woyo Woyo ey
Woyo Woyo woyo
If you never like am
Press whenever I come
Stress Plenty dey
But give man the right one
Better make you light am nooo ey
Even if you like am brother
Press whenever I come yea
Stress Plenty dey but give man the right one
E better make you light am noo
Ah yes
Woyo Woyo
Ne re shapa sainyova jo
Yoyo bathong
Ke shebane le Satane
Ka mo matlhong
Ka mo matlhong
Wololo maguzu
Jaiva ja popo ekare re tshwere lotto
We gon tear da roof
Til they fetch the popo
Til they fetch the popo
This is magic
It's either you got it or you don't have it
Mhlaba jikelele take over the atlas
I got fire rest o dem couldn't match it
Cheat codes run the game this is match fix
Pockets full cash and transi e tletse gasse
Bona the blessings dankie jeso kreste
Jaiva sweetie pie jika e re keo cheke
Batlao ke beche woza e re keo sette
Stuff sa majita spottie le drie vyf
Navigate the storm don't let life e go dripe
Check your defence haters or ba bricke
Make money tshwara nyoko o e grippe
For my corner
Make am commotion
Whether you no like am brother
As long as you pay attention
Tension Tension
Jah Jah be my right hand (Right hand)
Yah fi never light man (Light man)
If you get me just go
Woyo Woyo ey
Woyo Woyo woyo
If you never like am
Press whenever I come
Stress Plenty dey
But give man the right one
Better make you light am nooo ey
Even if you like am brother
Press whenever I come yea
Stress Plenty dey but give man the right one
E better make you light am noo

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Derick Oliver, Lesego Moiloa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the WOYO (feat. Blaklez) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "WOYO (feat. Blaklez) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5766729/Darse+Mayne/WOYO+%28feat.+Blaklez%29>.

    Missing lyrics by Darse Mayne?

    Know any other songs by Darse Mayne? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    WOYO (feat. Blaklez)

    216
    19     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Blank Space Taylor Swift: got a ____ ____ __ _______ they'll tell me i'm insane.
    A long list of ex lovers
    B long list of some lovers
    C lot of Starbucks lovers
    D lot of Starbucks mothers

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Darse Mayne tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!