Accra Nights

Plugn6ix & BlaQad

0 fans

Plugn6ix & BlaQad


2:40

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

These days Accra nights are cold
I dey feel am for my bed the most
Make I step outside see say I go fit make lucky
Yie yie yie yie
Sɛ obi dɔ me a ɔnka nkyere me o
Ne ame ade lɔma ne gblɔe nam ma nya loooo
Wey these streets be crazy
But that be what dey gimme life yee
E nak six, vuvɔ nye wɔm
So I pour a little bit of something in my cup
I drink am then I step out
My skin soaking up city lights
Maybe my luck go shine today
I'm at the most unusual spaces
You can tell from the gap in my teeth say that be what I'm into
Ohemaa bɛn me na yen kye tu
I've been staring at you for so long be like whole world pause
Then I take a step back into reality
I know girls like you abi you figga you slick
You dey maroon niggas like five times every week
Alas
This Accra be stay by plan
I no fit stress all day come stress at night
Pour me a glass make we toast to life
Tomorrow trouble may come but this gbɛke we jam
These days Accra nights are cold
I dey feel am for my bed the most
Make I step outside see say I go fit make lucky
Yie yie yie yie
Sɛ obi dɔ me a ɔnka nkyere me o
Ne ame ade lɔma
Ne gblɔe nam ma nya loooo
Wey these streets be crazy
But that be what dey gimme life yee
I dey the sea side dey catch vibes
Ideas steady bouncing in my mind
The way these streets cold diɛ
You blink nor kpa
You catch yawa be that
But I was raised by a 5 star hustler
Ebɛ keep your head up be nobody's fool
If you do yawa sef
Just dust off then you move
Nobody go lick your wound
The hustle for continue
I'm attracted to the crazy chale
No be my fault
Just be say the be where I dey fit in
Black boy on the road taking no losses
I dey love life that be why I dey take chances
I say this Accra be stay by plan
I no fit stress all day come stress at night
Pour me a glass make we toast to life
Tomorrow trouble may come this gbɛke we jam
These days Accra nights are cold
I dey feel am for my bed the most
Make I step outside see say I go fit make lucky
Yie yie yie yie
Sɛ obi dɔ me a
Onka nkyere me o
Ne ame ade lɔma ne gblɔe nam ma nya loooo
Wey these streets be crazy but that be what dey gimme life yee

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Gideon Gbewonyo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Accra Nights Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Accra Nights Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5767121/Plugn6ix+%26+BlaQad/Accra+Nights>.

    Missing lyrics by Plugn6ix & BlaQad?

    Know any other songs by Plugn6ix & BlaQad? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Accra Nights

    1
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In which year did David Bowie die?
    A 2014
    B 2015
    C 2016
    D 2013

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Plugn6ix & BlaQad tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!