E No Pay
Henry Adams
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Shebi you say no matter what, no matter the condition, you will not leave me Shebi you say make dem dey talk say you no go pay attention, you say you will not leave me Now your talk don dey change E be like our love don dey fade Shey na so e go dey eh, omo e no pay Now your talk don dey change E be like our love don dey fade Shey na so e go dey eh, omo e no go pay Omo e no pay Omo e no go pay Omo e no go pay, baby don't leave me Omo e no pay Omo e no go pay Omo e no go pay, baby don't leave me Tati soro oti tojo eh Baby I'm still knocking your door eh Dakun come and be my odor eh My odor yewu You tell me say no one fit chance me Now all of them don dey laugh me No be the thing wey you promise eh Ta se so ko niyen Now your talk don dey change E be like our love don dey fade Shey na so e go dey eh, omo e no pay Now your talk don dey change E be like our love don dey fade Shey na so e go dey eh, omo e no go pay Omo e no pay Omo e no go pay Omo e no go pay, baby don't leave me Omo e no pay Omo e no go pay Omo e no go pay, baby don't leave me Omo e no pay Omo e no go pay Omo e no go pay, baby don't leave me Omo e no pay Omo e no go pay Omo e no go pay, baby don't leave me Henry Adams
Struggling with E No Pay? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"E No Pay Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5770750/Henry+Adams/E+No+Pay>.
Discuss the E No Pay Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In