Hustle Go Pay

Jjonz

0 fans

Jjonz


2:53
456 
#3

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

As I dey hustle I dey pray
As I dey hustle I dey pray
Make the hustle pay
Jekori mi Pepe kowo shati pepe
No time to dey play blessings CME me way
For dis street wey we dey malo farawe
Bad energy stay far away
Underrated boy 4rm grass to grace
Now many people wan see my face
Kode bad teba rimi ninu Bentley
Na miracle no be film trick biti jetli
Oluwa Lon shola mo kuti biti fela
Awon to fe kin subu eyin Gan Lena faller
My jam dey sweet like pussy kema ponla
Adura mi funyin ni ki ote yin pada dola
Make I dey cruise on pounds make I dey cruise on dollar
Wa need lati cross river KO to kan portha
Wen food no dey lati aro di ale nigbayen we dey drink water
Dah time nobody sight o
Stay happy and shey jeje no go fight o
Omo iyami Eni ba lomo
All man for himself, ori e lomo
We no get 2dae buh we go get 2Moro
Smokey poly 4get ur sorrow
Won le bama pelu gbogbo Ogun tan lo
I'm about blow up, dey don know
Street ti take over kilo n happen
Emi koni Adam abi abacha toje apple
All about d Gold ninu circle
Toba le tesumole a better kojo Zanku
Omo poni highland tori BANANA
Maso chief di priest iyen CUBANA
Koluwa connect mi biti ALOMA
Koro mi ma wonder won biti PASUMA
Set awon huspuppy
Make God show me green light bi DJ cuppy
Gbese bi rahmon jago
Funmi 500k limit iyen wells Fargo
No go jonz 4 beach koma lo bu omi sapo shout si awon eruku to wo barrack pelu camo Ara n be ti mo feda eyan brymo, tin na gbomo meta lekanna no be crime o
Gimme smoke gimme liquor
Otipe ti moti mope all fingers are not equal
Ki referee to blow whistle ni moti kick off
Angeli to n kore mi bo koma lo sleep off
Level don change we wan buy benz no be pickcock
Gimme hene make I zip up, eko shayo wole pelu ciroc
Mummy ni kin work harder kinle ba dabi C.ron

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Johnson Awotunde

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Hustle Go Pay Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Hustle Go Pay Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5820245/Jjonz/Hustle+Go+Pay>.

    Missing lyrics by Jjonz?

    Know any other songs by Jjonz? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Hustle Go Pay

    7
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the highest number of artists who were featured in a song?
    A 30
    B 20
    C 25
    D 10

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jjonz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!