Tear Rubber

Ebo Kobina

0 fans

Ebo Kobina


2:13
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Aaah
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye yee
Yeeey ye
Ye yeee ye yeee ye
Yeeyeeee ye ye ye yee

Why you dey bee so
W'ahuof3 ti d3 paradeso
Ma padi to hell with the lay low
I no want end up for the friend zone
You dey wreck my mind with your drip and steeze
Dema eye red, wobehia visine
Make dem come watch adey bend one knee
Ebi small time you go turn wyfee

Hw3
All these other guys dem dey lie to you
Make you no mind them
Make you no mind them
Make you no mind them
Only me wey my love be true
Ebi tear rubber
Ebi tear rubber
Ebi tear rubber

Aati see, your love catch me like police
Focus on on me
Take give nobody but me
Take give nobody but me
More guys be coming to you
They got you confused
Baby they want do the do
Naso medo no dze genuine

All these other guys dem dey lie to you
Make you no mind them
Make you no mind them
Make you no mind them
Only me wey my love be true
Ebi tear rubber
Ebi tear rubber
Ebi tear rubber

See when you do it
Nobody do it like that
You be the best by far
Mewu na mesan baa
Mesi s3 mewu na mesan baa mep3 owuaa
Owo dze straight from above
But she dont believe it
Only if you knew how
You dey catch my eye

All these other guys dem dey lie to you
Make you no mind them
Make you no mind them
Make you no mind them
Only me wey my love be true
Ebi tear rubber
Ebi tear rubber
Ebi tear rubber

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Joshua Wilson-Sey

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Tear Rubber Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Tear Rubber Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5824394/Ebo+Kobina/Tear+Rubber>.

    Missing lyrics by Ebo Kobina?

    Know any other songs by Ebo Kobina? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Tear Rubber

    1
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What year did The Beatles break up?
    A 1970
    B 1972
    C 1968
    D 1971

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ebo Kobina tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!