Baby
Segfranx
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
My baby So fine My baby So romantic My baby my queen My baby my joy My baby my everything My baby So fine My baby So romantic My baby my queen My baby my joy My baby my everything Wetin dem they talk me I no Send Leave them let dem talk in Their nonsense All i gat is love for you For you oh yeye Like a stream i just they flow for You Take you round the world buy You diamonds too I no go let anyone to touch you Touch you oh oh yeye Give you all you want Eh Take you round the world Tell me wetin Sup Se Kinni koko na se No be lie i talk say ye iye ye Drowning Drowning Drowning In the ocean of love O Cos Only you make my heart they beat like jango Blow up my mind Baby too fine Make me they go go go Make my legs shaking like p Poco co Like mo fe gbese Jo Jo Jo Omolola shey you know say you Dope pass Angela Say na you be the mama Africa I no go cheat on you withy Ramstella Ramstella O yeye Drowning Drowning Drowning In the ocean of love O My baby So fine My baby So romantic My baby my queen My baby my joy My baby my everything oh oh Ye She care for me Whenever i Am so down She dey for me Even though i No get much swag She tripped for me Even Though i no get 6 packs No Gucci bag Gucci shoes No Get Prada She is all i gat She be the one in My own heart Na she be the one wey me i go Make my own wife Ema fowokan omo yen Ema Bomo yen ja She be like remote wey dey Control my lifestyle So beautiful So meaningful So freaky So sweet oh Am so lucky to have a girl like You right here Wetin dem they talk me I no Send Leave them let dem talk in Their nonsense All i gat is love for you Only for you
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Baby Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5824677/Segfranx/Baby>.
Discuss the Baby Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In