Leave Me Alone

Jabba Music, Legend Harry


2:19
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Where the lighter dey
On the piano
Chiki likiliki yeah
Wetin be that
Ginger
Na your body I dey picture
Not you I was talking to your sister
Mtchew hello, can I meetchya
Fine girl say her name na Lisa
N she be looking for her Mr.
Right, me I no come for the lecture
A likkle henny in the mixture
Chiki likiliki
I don concur
Na the money we dey discuss
ATM no dey disburse
In the morning she go disturb
So to avoid, na to transfer
The alert must confirm
Early early mo mo na to discharge
But for now I must recharge
Chiki likiliki ooh ooh
She no wan leave me alone
Chiki likiliki ooh ooh
She no wan leave me alone
Chiki likiliki ooh ooh
She no wan leave me alone
Chiki likiliki ooh ooh
She no wan leave me alone
Chiki likiliki
Leave me alone
Every night she be calling my phone
Don't call my phone
Telling me she's in love
But me sef I know say owo dey involved
Na so she dey swipe
Every month shopping trip to dubai
Biggie money
Say she feeling me die, geh geh
This your love e dey come at a price
10 millie on her wardrobe
She dey pop like pop smoke
I dey like her control
Girl I gbadun your control
Na my pocket I dey console
Console
Chiki likiliki ooh ooh
She no wan leave me alone
Chiki likiliki ooh ooh
She no wan leave me alone
Chiki likiliki ooh ooh
She no wan leave me alone
Chiki likiliki ooh ooh
She no wan leave me alone
Chiki likiliki
Paranomal mix

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Abdul-Jabbar Momoh, Ayobami Ajetunmobi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Leave Me Alone Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Leave Me Alone Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5831881/Jabba+Music%2C+Legend+Harry/Leave+Me+Alone>.

    Missing lyrics by Jabba Music, Legend Harry?

    Know any other songs by Jabba Music, Legend Harry? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In which band are Adam, Jack and Ryan singers?
    A RJA
    B ARJ
    C JRA
    D AJR

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jabba Music, Legend Harry tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!