Cruise

Wills

0 fans

Wills

Wills is a surname. more »


3:08

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Uh yeah
Wolfboi
See I get cruise wey go off your light
And I get goons wey dey pon my side
Omo shirts pe two if you wan cause fight
And we no dey lose for the other side
Omo Ibadan won wa mi
Shawtie you come get it anyday anyday anytime
Once I was bitten now I'm twice shy
Gunman with the vibe got the target on site
And we pull up to your hood looking fresh n fly
Oh god imma kill em in a suit n tie
Mess with my bag you could lose your life
And I throw shots like who's your daddy
Wolf emi lomo tan so
Imma make it real clear if you pay me attention
Big booty girl wey dey tension
Bad boy crew wey no get good intention
Flex on them haters make dem no say we no send em
When the Wolf howl they know me for area
And I hold the sauce I came with the formula
Plus I hate stress nothing to worry me na
If it ain't about the doe japa lori cellular
See I get cruise wey go off your light
And I get goons wey dey pon my side
Omo shirts pe two if you wan cause fight
And we no dey lose for the other side
Omo Ibadan won wa mi
See I get cruise wey go off your light
And I get goons wey dey pon my side
Omo shirts pe two if you wan cause fight
And we no dey lose for the other side
Omo Ibadan won wa mi
And you know say if you get money you go stand proper
If you miss road you enter one chance
As for me all I want government shutdown
If the deal no click we decline offer
And if you're looking for the boy ko sona don't do that
Swagged up to the bone I feel like a cool cat
But Sars wan dey talk say me I be hoodrat
And the ones at the top they chopping the cool cash
But I dey do my thing give them the hot sounds
I came it with the palliative make sure it touch ground
E don burst na who enter dey carry the law's gown
We go scatter everywhere sun up to sundown
You on gen before you wake up dem don commot coil
All the ticket wey my guy don buy e don spoil
For this Naija where we dey na vibes e don pure
Abeg make I drop for my junction
See I get cruise wey go off your light
And I get goons wey dey pon my side
Omo shirts pe two if you wan cause fight
And we no dey lose for the other side
Omo Ibadan won wa mi
See I get cruise wey go off your light
And I get goons wey dey pon my side
Omo shirts pe two if you wan cause fight
And we no dey lose for the other side
Omo Ibadan won wa mi

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: ROBIN TAYLOR-FIRTH, GEORGE EVELYN, NATE EDMONDS, ALBERT WILLIAMS, BRENDA REYNOLDS, Albert J Williams, Brenda Laverne Reynolds, George Herbert Evelyn, Robin Anthony Taylor-Firth

Lyrics © DistroKid, WARP MUSIC LIMITED, BROADWAY MUSIC CORPORATION, Kassner Associated Publishers Ltd

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Cruise Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Cruise Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5832817/Wills/Cruise>.

    Missing lyrics by Wills?

    Know any other songs by Wills? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Cruise

    217
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band sings the song "Smile" in the "For Ever" album?
    A Katy Perry
    B Young Fathers
    C Jungle
    D Ed Sheeran

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Wills tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Cruise

    »