Don't Judge Me (feat. Bosalin)
Veli
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Oh yea yeah No judge me Don't judge me Stay away If i f*ck up leave am for me E no concern you Anako If you see me with olosho See me with armed robber Make nobody judge me Make nobody judge me If you see me with olosho See me with armed robber Make nobody judge me Make you no judge me This life na per head Wetin you get is your bargain Whether good or nice name All na the same Please don't drive me insane This road to success is so far I need to carry enough water Oluwa make you hear my matter The street is military Nobody cares if you get military training You f*ck up they treat am Life goes on That's why i say If you see me with olosho See me with armed robber Make nobody judge me Make nobody judge me If you see me with olosho See me with armed robber Make nobody judge me Make you no judge me Back in the days When no money Dey Nobody love Nobody give care Nobody know how I start this race They wanna see why I shine so bright When I Dey street When I Dey hunger When I no get fame to perform Aje na you wey dey pass me by Aii For the street nobody be king If you collect i fit collect oh Rethink wetin you Dey think Cos e No bam for the street oh An if you love as I do An we Dey call ourselves brotherhood Why you make me feel so bad Your blood na for mouth Aii If you see me with olosho See me with armed robber Make nobody judge me Make nobody judge me If you see me with olosho See me with armed robber Make nobody judge me Make you no judge me Go ahead judge me ima afum na court Go ahead cross me ima na ona sup Ina afili na nna atunyelu umu runs girls Parkia mpa, nkolu gi story that girl Imaro na mama ya no na hospital She got a baby nwanne otebero aka olitu. Rent due onye ga sort the bill Nwanne nbiazia judge ba ya how e con dey feel... Mehn she do it for the bills bills bills Reason she dey catch that trips Everybody want that cheese Can't nobody tell me Shiiii You see me with olosho See me with armed robber Whether na me and you start street No my bro We drink heni in the club In the morning na hangover We go and buy Range Rover Gameover Akapay Bobbycombz No jo jo On a 100
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Don't Judge Me (feat. Bosalin) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5833140/Veli/Don%27t+Judge+Me+%28feat.+Bosalin%29>.
Discuss the Don't Judge Me (feat. Bosalin) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In