NONSENSE
APEE
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
If you don tire for the nonsense Raise your hand me I want know If you don tire for the nonsense Raise your hand me I want know If you don tire for the nonsense eh Raise your hand me I want know Raise your hand me I want know eh Person wey dey chop e no dey work na nonsense Make I put the rubber when I f*ck na nonsense Say dey nogo let me try my luck na nonsense Dey say yahoo yahoo no be work na nonsense No dey smoke no dey shayo nonsense Shebi you want do me wayo nonsense You think sey life na so You think sey life na so This life e get as e be People no dey mind thier business I just dey my side dem dey witness Every single plan on my wish list Every single fan that I lift Every single life that I touch Tell me na which kind person Wey dey wonder about another person Wey dey worry about another person Wey dey ginger about another person If you don tire for the nonsense Raise your hand me I want know If you don tire for the nonsense Raise your hand me I want know If you don tire for the nonsense eh Raise your hand me I want know Raise your hand me I want know eh Person wey dey chop e no dey work na nonsense Make I put the rubber when I f*ck na nonsense Say dey nogo let me try my luck na nonsense Dey say yahoo yahoo no be work na nonsense No dey smoke no dey shayo nonsense Shebi you want do me wayo nonsense You think sey life na so You think sey life na so I no like nonsense Sometimes I no get conscience I no like problem Because me I no like solve them But dem no dey hear dem still dey find my trouble But dem no dey hear dem still dey find my trouble If you don tire for the nonsense Raise your hand me I want know If you don tire for the nonsense Raise your hand me I want know If you don tire for the nonsense Raise your hand me I want know Raise your hand me I want know eh Person wey dey chop e no dey work na nonsense Make I put the rubber when I f*ck na nonsense Say dey nogo let me try my luck na nonsense Dey say yahoo yahoo no be work na nonsense No dey smoke no dey shayo nonsense Shebi you want do me wayo nonsense You think sey life na so You think sey life na so
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"NONSENSE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5833307/APEE/NONSENSE>.
Discuss the NONSENSE Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In