Tell'Em

Pepperhyno

0 fans

Pepperhyno

3:13
20 
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Pave way make way 
Pheilex let the drum roll
This jam gonna blow your head blow Your mind blow your radio 
Is your bouy Pepperhyno
Rhynoceros 
This is my first seed 
Is Pepperhyno holy gangster
Manna be tormentor for all you rapper
Nobody badder lika holy gangster
Me badder than your guy falz the bahd guy (Whatyasay) 
Pepper dem Rhyno dey love me above 
I'm surviving the street without taking dino getting likkle pay am still thanking my lord
(Hoo, hoo, hoo) 
We know sey this life na turn by turn (Real one) 
Nobody know asiko wey i'm own go come
That's why me I dey pray for blessing every day
On air na my song den dey play
Oya tell em tell em tell em that me Pepperhyno is the new dancehall king
Make you tell em tell em tell em I be the boy with content n dancehall kit
Oya tell em tell em tell em that me Pepperhyno is the new dancehall king
Make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em
Oya tell em tell em tell em that me Pepperhyno is new dancehall king

Fire douse fire, we cut dia with dia
Betrayal need to be betrayed by da betrayal
Even enemies mustn't have traitors with dem ma
Manna
Dem be real killer
Destiny killer
Number one hater
No matter what ya do fi dem den go still hate ya
You know I be lone ranger no bouvver no bouvver no bouvver no bouvver no bouvver No bouvver (Yeah yeah)
Burst the energy
Flows with my Melody
Ain't taking shit
Mi o Raye oshi
F*ck my enemies
All they do is irking me
Dance to my Melody
To some I be enemies
Don't tryna f*ck with me
Man be glow boy 
Omo ologo Nimi
You that love me keep telling them pepper dem Rhyno gat the dancehall kit
Oya tell em tell em tell em that me Pepperhyno is the new dancehall king
Make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em
Oya tell em tell em tell em that me Pepperhyno is new dancehall king
Make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em
Oya tell em tell em tell em that me Pepperhyno is new dancehall king
Make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em
Oya tell em tell em tell em that me Pepperhyno is new dancehall king
Make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em
This is wisdom juice
Berra bring cup and drink up (Yeah)
Don't use your reggae spoil my blues do the leg work
Pepperhyno is the glow boy
Pheilex keep drum roll on

 Struggling with Tell'Em? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Damilare Odeyemi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Tell'Em Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Tell'Em Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5835918/Pepperhyno/Tell%27Em>.

    Missing lyrics by Pepperhyno?

    Know any other songs by Pepperhyno? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Tell'Em

    35
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the key of Bohemian Rhapsody?
    A B major
    B F major
    C Bb minor
    D Bb major

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Pepperhyno tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Think you know music? Test your MusicIQ here!