Leave Me Alone

Benjiszzy Zaakii

0 fans

Benjiszzy Zaakii

Benjiszzy Zaakii is a Nigerian contemporary gospel artist known for his unique musical style that blends various genres, including Afro Pop and Highlife, with gospel music. He has released several singles and has gained popularity for his soul-stirring and inspirational songs that carry powerful messages of faith and hope. more »


3:41
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Omoh I no killi person
I just wan dey do my thing
Why this people wanna kill my vibe For nothing
Why dem no won leave my jersey
If I do this Or do that
Dem go begin do that their chitchat
Why they wanna kill my vibe for nothing
Abi una won tear my jersey
Abeg Leave me ye e e yeah e
I just wanna vibe
I just wanna live my life
Abeg me I no won fight at all
I say make una leave me yeah ye e e
I just wanna vibe
I just wanna live my life
Abeg me I no won fight at all
Me I no won fight Abeg
Make I no go shoot myself for leg
Aii! Nah only one life I get
So do you make I do me Shebi life nah per head
I don taya to dey hear dem say dem say
You too dey do like say nah you holy pass
Abi you want to be the second Jesus Christ
Kini mo se
Abi nah bad thing to dey ball in my 20's
If you like don't put me to play in your matches
You no know say nah God e give me the Jersey
Abeg Leave me ye e e yeah e
I just wanna vibe
I just wanna live my life
Abeg me I no won fight at all
I say make una leave me yeah ye e e
I just wanna vibe
I just wanna live my life
Abeg me I no won fight at all
I no understand una propaganda
Shebi nah my matter be the agenda
Shebi nah to see me fall
Abi nah to carry nail burst my ball
But you can never stop a baller
He must ball again
E don be cos' this baller sef nah born again
I advice you stay your lane
I come through like a hurricane
We dem Boyz, you no know the name
I be the Son of the Lion And a Seed of Jacob
Omo Ologo you should know where I come from
If I say I be joint heir I no mean weavon
As my Father Dey nah so I Dey for the Kingdom
Omoh I no killi person
I just wan dey do my thing
Why this people wanna kill my vibe For nothing
Why dem no won leave my jersey
If I do this Or do that
Dem go begin do that their chitchat
Why they wanna kill my vibe for nothing
Abi una won tear my jersey
Abeg Leave me ye e e yeah e
I just wanna vibe
I just wanna live my life
Abeg me I no won fight at all
I say make una leave me
Alone oh oh oh
I just wanna vibe
And live my life
Abegi me I no won fight at all oh o ho

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Omale Zaakii

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Leave Me Alone Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Leave Me Alone Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5856859/Benjiszzy+Zaakii/Leave+Me+Alone>.

    Missing lyrics by Benjiszzy Zaakii?

    Know any other songs by Benjiszzy Zaakii? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Leave Me Alone

    68
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Music" is a 1976 biggest hit single by which artist?
    A Peter Gabriel
    B John Miles
    C Jon Anderson
    D Barry Ryan

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Benjiszzy Zaakii tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!