Nobody
SwaggBilli
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Ye! Eh! Eh Yeahh They call me SwaggBilli Billi 1, 2 mia jowajo Me i wan know that thing Wey be say man need to do Money go dey come my way Big big success i no go fail I don tey for D street No be today eh eh Mama tell me work and pray Watch your steps and the things you say No competition do your thing your way Don't be so stupid and don't be a Fool uh uh Make you no go do Juju Baba God get Biggy plans for you One day One day he go remember you But i wan wake up in the morning Make i sing my song Count my blessings one by one I know say this life na turn by turn Baba me sef want to chop my own, So me i say Nobody know wetin tomorrow go be eh Make we dey pray to Jah, make we no loss Make he show us the way eh eh, ye eh eh Nobody know wetin tomorrow go be eh Make we dey pray to Jah, make we no loss Make he show us the way eh eh, Woah oh oh, Iye I dey pray i dey do Fasting some say make i leave that thing Waka for the Benz and the Bugatti No be say the boy no fit do bad thing I want to hustle maka Poverty Everyday make i dey do faaji I get am before no be Property, say If you wire my Aza steady on a roll Mama go smile when she call for phone Door go dey open everywhere i go Do all the things i no fit do before I say Eeh! eh eh, Ooh oh oh One day the hustle go pay eh eh As i reach here nobody know oh oh Never give up my G bcos say Nobody know wetin tomorrow go be eh Make we dey pray to Jah, make we no loss Make he show us the way eh eh, ye eh eh Nobody know wetin tomorrow go be eh Make we dey pray to Jah, make we no loss Make he show us the way eh eh, Woah oh oh, Iye If i broke i no happy make All of my niggas dey ginger me I no dey fear death oh Wetin me i fear na Poverty, eh Bcoz e get as e be when person pikin No get money, Nobody dey for me, say Nobody know wetin tomorrow go be eh Make we dey pray to Jah, make we no loss Make he show us the way eh eh, ye eh eh Nobody know wetin tomorrow go be eh! Make we dey pray to Jah, make we no loss Make he show us the way eh eh, Woah oh oh, Iye
Struggling with Nobody? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Nobody Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5858695/SwaggBilli/Nobody>.
Discuss the Nobody Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In