Mama

KHEMMIESINGS

0 fans

KHEMMIESINGS


3:10

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

When I still be small pikin
My mama go pray for me
She go say my small baby
You no go die
You go live
My mama go give me food o
She dey buy me cloth and shoes o
She dey wipe away my tears
She dey take away my fears
Oh my mama
I love you
My mama
Nobody be like you
My mama
I dey pray for you eh
My mama ehhh
My mama ehh
Everywhere I go
The things you teach me dey body o
Everywhere I go
Na ur love for me dey bless me
I no go use u play
I no go go astray
No one can take ur place
I go take you to Space
Oh my mama
I love you
My mama
Nobody be like you
My mama
I dey pray for you eh
My mama ehhh
My mama ehh
Mama ahhhh
Mama mama mama mama
Iye iye ehhhhh
Iye ehhhhhhhh
You be my diamond
You be all in all
You be my number one
You be my prayer warrior
I go take care of you
Spend the money on you
Everything wey I be
Na u jehovah use
Oh my mama
I love you
My mama
Nobody be like you
My mama
I dey pray for you eh
My mama ehhh
My mama ehh
Mama mama
Mama mama

 Struggling with Mama? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Oluwakemi Ajayi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Mama Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Mama Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5869201/KHEMMIESINGS/Mama>.

    Missing lyrics by KHEMMIESINGS?

    Know any other songs by KHEMMIESINGS? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    “I could be president of ____________ , baby, huh — Or just a tiny little grain of sand.”
    A Daimler Chrysler
    B Harley-Davidson
    C General Motors
    D Ford Motor

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    KHEMMIESINGS tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Mama

    »