Your Love

Midey

0 fans

Midey


3:01

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

He's your Midey
Baby this your love
Na love say e get taste oh
If e be you and I together
Walahi e go make sense oh
Girl I no dey lie wetin I dey feel for my mind oh
Say e be you all the time e be you pon my mind oh
Baby make you pass me your love ohhh
Baby girl I want this your love ohhh
Baby girl I need this your love ohhh
Baby make you give me your love ohhh
Oh my baby make you pass your love ohhh (Pass me)
Baby girl I need this your love ohhh (Need you)
Baby girl I want this your love ohhh (Want you)
Baby girl is you wey I want ohhh (Ohh yeah)
Girl I don dey wonder if you be mami
Cause your beauty so bad
And I swear baby girl say e boss eyed me ohh yeah
You be the only one person wey I want by me
My baby don't leave
My baby don't say me I'm tryna act funny
See my girl I wanna know where you know
Girl i wanna go where you go
See na true talk
I bring you good love
I bring you good love (Ohh yeah)
My girl I wanna know where you know oh
Baby tell me yes no be know
I promise to stay there every day
Any matter sup I no go run away baby
Baby this your love
Na love say e get taste oh
If e be you and I together
Walahi e go make sense oh
My girl I no dey lie wetin I dey feel for mind oh (Omoge say na you na you)
And If I offend you
I go tell you no vex ooh yeah
Baby this your love
Na love say e get taste oh (E get taste oh)
If e be you and I together walahi e go make sense oh (E go make sense oh woah woah)
Girl I no dey lie wetin I dey feel for my mind oh baby (Oouu)
Say e be you all the time, e be you pon my mind oh!
Baby make you pass me your love ohhh
Baby girl I want this your love ohhh
Baby girl I need this your love ohhh
Baby make you give me your love ohhh
Oh my baby, make you pass your love ohhh (Pass me)
Baby girl I need this your love ohhh(Need you)
Baby girl I want this your love ohhh (Want you)
Baby girl is you wey I want ohhh(Ohh yeah)
He's Midey
Girl I want this your love ohhh
Girl I want this your love ohhh yeah yeah

 Struggling with Your Love? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Jude Otaru

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Your Love Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Your Love Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5884521/Midey/Your+Love>.

    Missing lyrics by Midey?

    Know any other songs by Midey? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Your Love

    7
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which member of Foreigner played with Aerosmith?
    A Kelly Hansen
    B Thom Gimbel
    C Mic Jones
    D Brian Tichy

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Midey tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!