Aye (feat. Ekoboy)

jaja

0 fans

jaja


3:03
12 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Awon jo simi
Oorun oorun
I want to make it the papers gbo
The reasons for hustling harder
Popcy mumcy granny waiting on there son just to make am
Nanny don dey lokoto jofoto jo
To pack money in zugbele zukutu zu
Never think e no go green na 2 seconds only e dey take men in the hood to hit am
E no easy tip one wack e go stew
Shmurda triumphant dem still banta
Oluwa ni show me the way
Am gonna return if you bless up a pledge hunter hunter
Family leading metre mi daily
I wan dey flex money no kiri kiri
No time for loving tinz
Just like the bad boy timz
But for richers i pledge

Respect to the nigga balling harder  ayeeee
Onye oma mu eko eko ball am harder  ayeeee
You wey think  e easy try to catch out twice  ayeeeee
Aye mi ife mi omo mi i go live and ball am harder ayeeeee

Every day by day
I dey on my knees
Aye okpemeji
Bad energy far away
Every day by day eeh
I dey on knees
Aye okpemeji
Bad energy far away
Baba adura mi
Baba adura mi
Answer my prayers
Make I feel normal
Make I pull up in the rover
Say ma esctacy is over
Make more paper
Aye okpemeji aye aye

Respect to the nigga balling harder  ayeeee
Onye oma mu eko eko ball am harder  ayeeee
You wey think  e easy try to catch out twice  ayeeeee
Aye mi ife mi omo mi i go live and ball am harder  ayeeeee

More Life i pray
More aza i pray
Good health and muller
On fam and fans i pray
More Life i pray
More aza i pray
Good health and muller
On fam and fans i pray
More aza wire wire
Ice on my wrist and my necklace harder
Baba adura mi adura mi oo
Aye okpemeji

Respect to the nigga balling harder  ayeeee
Onye oma mu eko eko ball am harder  ayeeee
You wey think  e easy try to catch out twice ayeeeee
Aye mi ife mi omo mi i go live and ball am harder ayeeeee

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Samuel Nwafor

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Aye (feat. Ekoboy) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Aye (feat. Ekoboy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5897780/jaja/Aye+%28feat.+Ekoboy%29>.

    Missing lyrics by jaja?

    Know any other songs by jaja? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Aye (feat. Ekoboy)

    576.2K
    16,937     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "You're So Vain" refers to three men, one of them is...
    A Martin Sheen
    B Warren Beatty
    C Chuck Norris
    D Al Pacino

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    jaja tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!