alone (feat. yemceez)

horlaity

0 fans

horlaity


2:12

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Am feeling so down when nobody come closer
Am feeling so lonely when nobody come closer
I feel you so down when nobody come closer
On my own am always alone I see
nobody am always alone
Because am broke dey say make I hide my face I Hide my tears
I talk to God oh na only God wey fit understand the language of my tears
Am feeling so down when nobody come closer
Am feeling so lonely when nobody come closer
I feel you so down when nobody come closer
Huh ma lo ko ba mi jowo je kin so igba mi
am feeling so lonely when nobody come around me
Ma lo ko bami I love you in my company hell yeah
Am feeling so lonely when nobody no call me
Mama mi ma so fun mi pe Horlaity so igba mi
Mo ti focus tipe that's why I be do my things
in my own Dem call me bad boy home alone
Luck boy in my zone I love this how the thing they go
Ma lo ko bami bobo je kin so igba mi oh
Je kin so igba mi bobo malo kobami oh
Nah only me Dey see myself nah only me oo
Nah only me dey fight the battle only me oo
Nah only me oo
Nah only me dey see myself
I dey face my fears now
Face my fear now
Face my fear now

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: adeyemi dayo, sikiru omiyale

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the alone (feat. yemceez) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "alone (feat. yemceez) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5897920/horlaity/alone+%28feat.+yemceez%29>.

    Missing lyrics by horlaity?

    Know any other songs by horlaity? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    alone (feat. yemceez)

    15
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What musician had a cameo role in Silence of the Lambs?
    A Chris Issak
    B Michael Buble
    C Adam Lavine
    D Sammy hager

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    horlaity tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!