Baba (feat. Zeekels)

Jay Wise

0 fans

Jay Wise


3:06

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Gi dem gi dem gi dem
Gi dem gi dem gi dem

Igbi

Jay jay jay jay
Jay jay jay jay
Jay jay jay jay
Jay jay jay jay
Grind grind grind grind grind
Bad man
Odogwu jay

Baba cut soap for me

No come dey do baba
Me I no send aza
Me I no wan gragra

Baba cut soap for me

No come dey do baba
Na here we dey o
Me I no send aza
No come dey dey
Me I no wan gragra

I go in
I step in
Odogwu wey dey do show
Pull up in a white one
As we dey pull up we dey turn up
Men dey activate

Cause I be star wey no normal
Flows mi no normal
Jam me for stage you turn to upcomer
Star to upcomer gi dem

Baba cut soap for me
No come dey do baba
Me I no send aza
Me I no wan gragra

Ok I no won  talk too much
Odogwu jay zeekels dot com
Put  the money in the bag my god
May the money be like
Eight point four
Biggie
Baba
If you go do me like this eh
I no go dorime the money like that
I no go rush go club by casket
Make I no go may the matter cast yet
Show me everything
Way I they tell you na
Just cut one soap way original
I no mind if you put igbo leaf  or anything
You sef you know say herbal na my medicine
Dj sarko give me kpa
Ti bong bong
We go turn this one to bongo
Amapiano  attached to konto
Kpra ti ti kpra ti konga
Krengng

Baba cut soap for me
No come dey do baba
Na here we dey o
Me I no send aza
No come dey dey
Me I no wan gragra

My father said that im a great son
Nwanne ibata n'ogbe nenebe
King kong sing song
Ogbem n'asim odogwu weldon
Believe kwete nwanne
Baba you go live long
Cause I be rasta umu asaba
Saquo umu abakpa
Brother umu amaka
Dey run your babe matter
Call me be de don dada

Baba cut soap for me
Cut am cut am
No come dey do baba
Cut am cut am gan
Me I no want aza
No come dey dey
Me I no send aza
Baba cut soap for me
Cut am cut am
No come dey do baba
Cut am cut am gan
Me I no want wire
No come dey dey
Me I no send aza

Na here we dey o
No com dey dey dey
Cut am cut am gan
Me I no want aza

Odogwu jay

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: izuchukwu Ezerioha

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Baba (feat. Zeekels) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Baba (feat. Zeekels) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5898668/Jay+Wise/Baba+%28feat.+Zeekels%29>.

    Missing lyrics by Jay Wise?

    Know any other songs by Jay Wise? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Come as you are, as you were, as ____________."
    A you want to believe
    B you want me to be
    C I want you to be
    D I want to believe

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jay Wise tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!