Eledumare (feat. Kaydee Numbere)
Benjiszzy Zaakii
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Emi ni son of the lion Seed of Jacob Take me back to those times wey life dey sweet Those times when I still get reason to stand on my feet Cos' as e be so, I don tire oh I no fit explain how e dey do me Preacher man, no vex e oh Why e be like say Baba don forget me No be say I know believe I dey pray why e be say I no dey receive But for all my situation I no go lose my faith in Eledumare oh (Eledumare oh) You are all I desire Everything I need and require (Eledumare oh) Creator wey dem no create (Eledumare oh) Ele, Ele, Ele oh Ah! Sama My pikin I Dey here for you Why you no dey see me Recognize you're the apple of my eyes Why you no believe me I'm the God of all flesh, Is anything to hard for me to do (Do hu hu hu) So I'm right here, why you dey crumble No fear, just dey bubble I'll give blessings for the troubles Na em make dem call me (Eledumare Oh) Eledumare ye ye ye (Eledumare Oh) Eledumare ah ha ha ha! (Eledumare Oh) Eledumare You say you no go leave me hanging o Say you go always be my daddy o (Eledumare Oh) Oh Eledami o Show the people say nah you be my daddy oh (Eledumare Oh) Eledumare mi o, my potter (Eledumare Oh) God of all creation (Eledumare Oh) Father of my Lord and Savior Jesus Christ (Eledumare Oh) Ye eh eh
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Eledumare (feat. Kaydee Numbere) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5954134/Benjiszzy+Zaakii/Eledumare+%28feat.+Kaydee+Numbere%29>.
Discuss the Eledumare (feat. Kaydee Numbere) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In