Craze

Krixx Kroxx

0 fans

Krixx Kroxx


3:05
13 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

KRIXX
KROXX

Shey you Dey craze
Whyne to the rhythm and craze
Fire that body no brake
When I storm innnnnnn, we scatter the place
Now we drop hit and we coming back again
Me and your gee no Dey the same place
We Dey take them one by one
We Dey scatter all their brain (Shheeessshh)
If you see me drive through you go know say i craze

Ehhhh
Shey you dey craze

You Dey like my vibe, you know say na update
And you Dey like my cruise, Oya make you come taste
You done see everything wey Dey happen for naija
Now you Dey see me pass you Dey talk say I mad
You Dey hate on me, your papa na bastard
If you follow me dance you go know I done start
I Dey show you babe, you Dey say na pornstar
If you see me pass you done see a superstar

Shey you Dey craze
Whyne to the rhythm and craze
Fire that body no brake
When I storm innnnnnn, we scatter the place
Now we drop hit and we coming back again (Back again)
Me and your gee no Dey the same place (Same place)
We Dey take them one by one
We Dey scatter all their brain
If you see me drive through you go know say i craze
Ehhhh
(Shit)
Shey you dey craze (Shit)
Whyne to the rhythm and craze (Shit)
Fire that body no brake
When I storm innnnnnn, we scatter the place
Now we drop hit and we coming back again
Me and your gee no Dey the same place
We Dey take them one by one
We Dey scatter all their brain
If you see me drive through you go know say i craze

Oya jump that line
Say make you come thru baby tell me say I bad
If you call my line, I go tell you who be that
Everyday I'm high say I'm chilling with a vibe
Oya follow me doge, make i take you to the moon
Say gbedu done start you Dey tell me  say na blues
Don't need that bad vibe don't be messing with my mood
I done tell you make you no Dey post your babe
Now you done post am, she done Dey enter my eye
Now the gbedu done drop Oya tell me say I try
If you follow me Dey, everyday na high day
She say she want make we Dey the same place
She no know say everyday na update
Take them to the street, take them back to AJ (AJ)
Back in the street I Dey play with Friday
Come to my crib, you go see na highway
Now I'm flying with my gee (Shabala)
And I'm getting high pay

Shey you Dey craze
Whyne to the rhythm and craze
Fire that body no brake
When I storm innnnnnn, we scatter the place
Now we drop hit and we coming back again
Me and your gee no Dey the same place
We Dey take them one by one
We Dey scatter all their brain
If you see me drive through you go know say i craze
Ehhhh
Shey you Dey craze (Shit)
Whyne to the rhythm and craze (Shit)
Fire that body no brake
When I storm innnnnnn, we scatter the place
Now we drop hit and we coming back again
Me and your gee no Dey the same place
We Dey take them one by one
We Dey scatter all their brain
If you see me drive through you go know say i craze

Shabalaba!
Hmmm

Krixx
Kroxx

Shit! shit! shit!
SHIT
Motherfukers!

Shey you day craze
See my guy ehhh
Leave that babe ehhh

 Struggling with Craze? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Christian Ezechi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Craze Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Craze Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6004055/Krixx+Kroxx/Craze>.

    Missing lyrics by Krixx Kroxx?

    Know any other songs by Krixx Kroxx? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Craze

    89
    5     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Hurts So ____" is a song by John Mellencamp.
    A Bad
    B Right
    C Much
    D Good

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Krixx Kroxx tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!