Alubarika
Loppy c
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
It's your boy Loppy C Everybody looking for a way To make money on a daily Those wey don get no Dey play They still Dey find more money Steadily I Dey on my grind Me no dulling no sleeping lo Look around me I Dey shine Jah blessings me I see Alubarika, Alubarika Father bless me well oh Bless all my nigga Alubarika, no more short nicker Father bless me well oh bless all my nigga ya ya ya yah Alubarika, Alubarika father bless well and bless my family Alubarika, Alubarika Jah blessings I Dey see all over me e e e e e My light, I'm gonna let it shine Ama shine, it's my time to shine yea eh Now I Dey go places wey demma think say I no go fit go oh I Dey do all the things ah Wey demma think say I no go fit do yea yea Na ghetto we been Dey where dem Dey When we Dey hustle for the money Now the money don long to ceiling they wanna stop my blessing Fire burn Fire burn all the enemies inner the place All the bad man wey won put hand for me case Shout out the my niggas wey dey show some respect You no go craze na your enemies all of them wey go craze... Alubarika, Alubarika Father bless me well oh Bless all my nigga Alubarika, no more short nicker Father bless me well oh bless all my nigga ya ya ya yah Alubarika, Alubarika father bless well and bless my family Alubarika, Alubarika Jah blessings I Dey see all over me e e e e e
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Alubarika Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6009572/Loppy+c/Alubarika>.
Discuss the Alubarika Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In