You and I

Rikkoh

0 fans

Rikkoh


3:04

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Hello baby
I think I know you
I don't know how
But I know you know me

Pretty baby
Nah your dimple dey kill me
Nah Your cute smile
Dey make me dey loose guard

Let's go see your papa
Make I show you my mama
Make we leave dis drama
Cos e no dey pay
Let's go see your papa
Make I show you my mama
Make we leave dis drama

I go be your boo (You and I, you and I)
You go be my bae (You and I, you and I)
Rainy or sunny weather (You and I, you and I)
Promise to be your lover (You and I, you and I)
I go be your boo (You and I, you and I)
You go be my bae (You and I, you and I)
Rainy or sunny weather (You and I, you and I)
Promise to be your lover (You and I, you and I)

I go die for your love oo (O wey O)
I go give you all my all oo (O wey O)
I go die for your matter (O wey O)
Make dem know sey you matter (O wey O)
I go die for your love oo (O wey O)
I go give you all my all oo (O wey O)
I go die for your matter (O wey O)
Make dem know sey you matter (O wey O)

Hello sweetie
Be my one and only
Freaky Freaky
Be my honey bunny

Hello sunshine
Let's go online
E go make sense
If we join bloodline

Let's go see your papa
Make I show you my mama
Make we leave dis drama
Cos e no dey pay
Let's go see your papa
Make I show you my mama
Make we leave dis drama

I go be your boo (You and I, you and I)
You go be my bae (You and I, you and I)
Rainy or sunny weather (You and I, you and I)
Promise to be your lover (You and I, you and I)
I go be your boo (You and I, you and I)
You go be my bae (You and I, you and I)
Rainy or sunny weather (You and I, you and I)
Promise to be your lover (You and I, you and I)

I go die for your love oo (O wey O)
I go give you all my all oo (O wey O)
I go die for your matter (O wey O)
Make dem know sey you matter (O wey O)
I go die for your love oo (O wey O)
I go give you all my all oo (O wey O)
I go die for your matter (O wey O)
Make dem know sey you matter (O wey O)

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Omotosho Ameen

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the You and I Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "You and I Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6090451/Rikkoh/You+and+I>.

    Missing lyrics by Rikkoh?

    Know any other songs by Rikkoh? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    You and I

    2
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is Camila Cabello's actual first name?
    A Camila
    B Rosa
    C Maria
    D Karla

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Rikkoh tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    You and I

    »