Staywake (Bonus Track)

Toleranx

0 fans

Toleranx


3:31
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

My guy happy
Abeg make you staywake
Because na wetin you eat
For this life
Na the only thing you gain oh
Because everyday for thief
And one day he be scapegoat oh
Girl na so e be
I know say you still dey reason
Like say na you suffer pass oh
Life wey we live is a big school
And a big roundabout oh
Ugozy buy her mama big house
No be she hustle pass oh
So my guy any hustle wey you dey
Tonight you fit get alert oh
Get alert oh
My guy happy
Abeg make you staywake
Because na wetin you eat
For this life
Na the thing wey you gain oh
I tell you
So anyhow e be tonight
My brother we staywake oh
My brother we go staywake oh
No dull
My sister we go staywake oh
Staywake oh
I no dey bother no more
If you no fit buy hennesy
Try buy alomo
Na so e dey be
Make you take am small small
Because wetin you dey fine
You go get am sure must
Na so i see one of my guy
For Napoli
Say where you dey go
I say na empoli
We gather go underground
For Napoli
We gather smoke igbo
Enjoyment wan kill me
Na so e be my brother
Anything wey you do
Make you try invest
If you want to flex
Because when e red
No come dey vex
Because when money dey
Na man dey flex
Na so me come dey wakawakawaka
Come dey wakawaka oh
Wakawaka oh
Because the money no dey
Come dey wakawaka wakawaka oh
Wakawaka oh
Because when your day go break oh
E go be like bomb blast oh
Na that time you go know say
Na who laugh last
Na dey laugh pass oh
My guy make you take am jeje
Jeje jeje je oh
Abeg make you take am jeje
Jeje jeje jeje
My guy happy
Abeg make you staywake
Na the thing wey you eat for this life
Na the thing wey you gain oh
Because man no go loose
Anyhow e be man get e plan
My guy make you take am jeje
Jeje Jeje je eh hey
As you dey pray for me
I still dey pray for you
And if you wish me good
Oluwa wish you too
No wish person bad for this life
Nobody knows tomorrow
Everybody know say life no balance
Say life no balance
But we still dey alert oh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Chris Osayande

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Staywake (Bonus Track) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Staywake (Bonus Track) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6091952/Toleranx/Staywake+%28Bonus+Track%29>.

    Missing lyrics by Toleranx?

    Know any other songs by Toleranx? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Bark at the _____" is a famous 80's heavy metal album from Ozzy Osbourne.
    A Sky
    B Night
    C Moon
    D Canopy

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Toleranx tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!