Odeshi

El Ro

0 fans

El Ro


2:24

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Elro's on it

Ablord do the magic

Gyal come make i tell you somtin sweet
Coz you sweet sef pass Alewa
Only you make me feel so complete
That's why me need you like some prayer

Tell me what you want my baby
I go give you what you want everyday
That's why you're my lady
I no go take you play play

I say if dem like make them throw me bomb
If dem like make them chuk me knife
If dem like make them shoot me gun
I go dey by your side miye Odeshi

I say if dem like make them throw me bomb
If dem like make them chuk me knife
If dem like make them shoot me gun
I go dey by your side miye Odeshi

Errm wope den
Minte oo
Wose Wope one begye ten
Wop3 daen begye estate
Anaa microsoft make i link Bill Gates

She dey fire me already
Looking fine like my mummy
Mite ne so aa na ma sore
Girl your body necessary

I go dey use my finger
I go dey use my tongue
I go dey use my finger
I go dey use my tongue

Girl i promise on my honor
Ebi only you forever
If i offend you
Odo kai se man sheda

Very soon i go blow tise Hugh Masekela
You make i ragga ragga
Minso aa miye rapper

Na miye good may3 better
Yh i dey street go getter
Miye full time rapper
Wonte meye full time lover

Elro's on it

Gyal come make i tell you somtin sweet
Coz you sweet sef pass Alewa
Only you make me feel so complete
That's why me need you like some prayer

Tell me what you want my baby
I go give you what you want everyday
That's why you're my lady
I no go take you play play

I say if dem like make them throw me bomb
If dem like make them chuk me knife
If dem like make them shoot me gun
I go dey by your side miye Odeshi

I say if dem like make them throw me bomb
If dem like make them chuk me knife
If dem like make them shoot me gun
I go dey by your side miye Odeshi

Gyal come make i tell you somtin sweet
Coz you sweet sef pass Alewa
Only you make me feel so complete
That's why me need you like some prayer

Ablord do the magic

 Struggling with Odeshi? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Roland Acquaye

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Odeshi Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Odeshi Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6098469/El+Ro/Odeshi>.

    Missing lyrics by El Ro?

    Know any other songs by El Ro? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Odeshi

    1
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Just own the night, like the fourth of July…"
    A Katy Perry - Firework
    B Ariana Grande - 7 Rings
    C Soft Cell - Tainted Love
    D The Ramones - Sheena is a Punk Rocker

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    El Ro tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!