Hankali
Roland
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Halima This your body e be proper Be like sey them put kayanmata for your water Because this your body I swear e be fire Halima This your body e be proper Be like sey them put kayanmata for your water Because this your body I swear e be fire I go give you hankali Take it easy when you sucka that thing Wetin you want from me Abeg point am make I spend this damn cheese E sure for you If na this D You go get am plenty I go give you hankali Surfree surfree Omo me I no wan rush you Halima This your body e be proper Be like sey them put kayanmata for your water Because this your body I swear e be fire Halima This your body e be proper Be like sey them put kayanmata for your water Because this your body I swear e be fire Inasonki Walahi Inasonki Baby na you be the person wey dey burst my brain You dey burst my hankali Inasonki Walahi Inasonki Baby na you be the person wey dey blow my mind You dey blow my hankali I go give you hankali Take it easy when you sucka that thing Wetin you want from me Abeg point am make I spend this damn cheese E sure for you If na this D You go get am plenty I go give you hankali Surfree surfree Omo me I no wan rush you
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Hankali Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 31 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6114633/Roland/Hankali>.
Discuss the Hankali Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In