Yankee

Tobi Smallz

0 fans

Tobi Smallz


2:49

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

All my guys wey Dey bomb
When we up we Dey Yankee
Naija boy you go wise ke nu to Gbe gbe Lappy mowo dele pay Some bills
Fona roka and stay happy
Popo no Dey let us rest everyday La n Faraki
All my guys wey Dey bomb
When we up  we Dey Yankee
Naija boy you go wise ke nu to Gbe gbe Lappy mowo dele pay Some bills
Fona roka and stay happy
Popo no Dey let us  rest everyday La n Faraki
Everyday lawon boiz hustle tan
Faraki
Ma pa lappy Alabi  gba benzo lon
Gara si
Gba gbe paddy hustle lo ka wan Omo Ogun wo yankee
Every night no sleeping steady Hustling Na My p
On a must buzz every day na in popo Dey Burst boys
For the  bus stop watch Korope Unless wa mo wasup
Jungle boy nothing sup always Guiding Knuckles up
Pa location no Dey snooze all my Guys Dey double up
Call popo no mean say all this Boiz go come soro
Life is a bitch for area Na same Bitch we Dey call opo
All my guys we go ball home and Away Score goal goal
Kan to gbe undertaker wole, Wanma pa Gan toro
Come online paste info make we Work Kini pase
Toba drop cash am out Philippe Ti wor Patek
When e clear no go bop shotigbo Nipa Cartel
Wa n ma wa e toba mu e  wan Mana ti e Baje
All my guys wey Dey bomb
When we up  we Dey Yankee
Naija boy you go wise ke nu to Gbe gbe Lappy mowo dele pay Some bills
Fona roka and stay happy
Popo no Dey let us  rest everyday La n Faraki

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ogunsola Tobismallz

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Yankee Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Yankee Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6120892/Tobi+Smallz/Yankee>.

    Missing lyrics by Tobi Smallz?

    Know any other songs by Tobi Smallz? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Yankee

    15
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In the Beatles album Revolver which member sings "I'm Only Sleeping"?
    A John Lennon
    B Paul McCartney
    C Ringo Star
    D George Harrison

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tobi Smallz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!