W.B.L.B (feat. Jafethevibe, Tranc3 & Jerry Joos)

Dopey Delakreme

0 fans

Dopey Delakreme


3:08

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Before we call lagbaja
Get the raba wey dey give agbaja
Cause when you turn machala
All them bad girls dem go wan rachala ehen
Party scatter
Dopey pon the vibes and you know the matter
But dem say i dey poli dada
Say na why my head dey hot like a ghost rider
Wahala be like bicycle
I'm all about my money you
Wan come dey give me attitude
You don't want me to start with you (Harda)
Wahala be like bicycle
I'm all about my money you you you
Wan come dey give me attitude
You don't want me to start with you
You know I'm on my grind
Everyday and every night
Na my working dey my mind
So no use wahala jam me
No use your reggae spoil my blues
I hear say you be sofo
I hear say you be sofo
I hear say you be sofo
I hear say you be sofo
Wahala be like bicycle
I'm all about my money you
Wan come give me attitude oh
You don't want me to start with you
Wahala be like bicycle
I'm all about my money you
Wan come give me attitude oh
You don't want me to start with you
Dunno!
I love it when we do it tonight 
Give you the vibe
Why you question the vibes?
It goes deep girl you cannot deny 
Cannot deny 
She say she wanna be the wife
Special type of feeling think I need more 
Different kind of love girl I want more 
When she Dey my side
I feel Solomon
I think she's Sheba 
She make me G up 
Wahala be like bicycle (Uh hum)
Why you come Dey give me attitude (Oh no)
Am all about my money (Uh hum)
You don't want me to start with you (Oh no)
Wahala be like bicycle (Oh no)
Why you come Dey give me attitude (Ah ahn)
Am all about my money (Uh hum)
You don't want me to start with you (BoyTranc3)
Ayewada
Won fe dami duro ni border
Emi eyan Bella shmurda
Mo dangbana gan se oosha
Jerry Joos i came from the gutter
Be stacking all the paper, the cheddar, the mulla, the raba
Ehn boy i no dey tire
Wahala don enter
Cause say you don go check am
Wahala be like bicycle (On a low)
Well i'm sorry for you
You no dey hustle for your dues
You be hating on Dopey and Jerry Jerry Joos
Ahn wahala be like bicycle
Olorun maa ja se oribu
Kin lowo, kin fa banku
Kin de ma ranju bi Tinubu
Wahala don enter

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Jamijafe Olowo, Olamide Sodiq, Samson Owa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the W.B.L.B (feat. Jafethevibe, Tranc3 & Jerry Joos) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "W.B.L.B (feat. Jafethevibe, Tranc3 & Jerry Joos) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6140733/Dopey+Delakreme/W.B.L.B+%28feat.+Jafethevibe%2C+Tranc3+%26+Jerry+Joos%29>.

    Missing lyrics by Dopey Delakreme?

    Know any other songs by Dopey Delakreme? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    W.B.L.B (feat. Jafethevibe, Tranc3 & Jerry Joos)

    14
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Fleetwood Mac's "Go Your Own Way" is lyrically a...
    A Mourning song
    B Breakup song
    C Country song
    D Love song

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dopey Delakreme tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!