One Gunshot (feat. Benten Marley)

EJ Flexzy

0 fans

EJ Flexzy


3:16
12 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Gin... ger!
Ageligeligeli, ej flexzy oh
And Benten Marley, NBG

I swear on my day one, when I dey for phase one
Nobody dey look whether I dey solve
From the left to the right
Nobody for this life, wey dey look my side
They think say I dey for mutuary, but I call dem back in January
E choke dem for throat, dem come dey kolo oh oh
The way I draw my pattern, I first make sure say
I check my background, watin my eyes have seen
E big pass the river the fish dey swim
We calm down, we check am
Cause any mistakes wey we make
Omo,e go bad now
We stand out to cash out
Cause nobody go look you, if you be outcast!

One Gunshot fitty killy person
Or three person oh
For one matter, for one matter
I say
One Gunshot fitty killy person
Or three person oh
For one matter, for one matter
I say
One Gunshot fitty killy person
Or three person oh
For one matter, for one matter
I say
One Gunshot fitty killy person
Or three person oh
For one matter, for one matter

To the left, to the right
To the left, to the right oh
To the left, to the right
To the left, to the right oh
Benten Marley, come and show dem
All the hustle wey we hustle for the street oh
All the things wey dem think say
Wey dem think say, me I no go make am
I dey pray to baba God
Make e give me the wisdom and blessings oh...
Make I fight my enemies
Make I fight my enemies oh oh...
All the days wey I dey
All the days wey I dey
I dey put on God
I dey put on God
I dey put on God

One Gunshot fitty killy person
Or three person oh
For one matter, for one matter
I say
One Gunshot fitty killy person
Or three person oh
For one matter, for one matter
I say
One Gunshot fitty killy person
Or three person oh
For one matter, for one matter
I say
One Gunshot fitty killy person
Or three person oh
For one matter, for one matter

Benten... Marley
On this one chill
Chee, NBG
Ageligeligeli, FGM
Nack am

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Benten Bethel, Eli Nsan

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the One Gunshot (feat. Benten Marley) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "One Gunshot (feat. Benten Marley) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6145944/EJ+Flexzy/One+Gunshot+%28feat.+Benten+Marley%29>.

    Missing lyrics by EJ Flexzy?

    Know any other songs by EJ Flexzy? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    One Gunshot (feat. Benten Marley)

    25
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which of these lyrics is NOT by The Smiths, but by Morrissey?
    A Send at least one thoughtful letter, my heart goes out to you
    B Why pamper life's complexity, when the leather runs smooth on the passenger seat?
    C Yes, we may be hidden by rags, but we've something they'll never have
    D In the days when you were hopelessly poor, I just liked you more

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    EJ Flexzy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!