Oh Lee (Holy)

Ali Baba

0 fans

Ali Baba

"Ali Baba and the Forty Thieves" (Arabic: علي بابا والأربعون لصا) is a folk tale in Arabic added to the One Thousand and One Nights in the 18th century by its French translator Antoine Galland, who heard it from Syrian storyteller Hanna Diyab. As one of the most popular Arabian Nights tales, it has been widely retold and performed in many media across the world, especially for children (for whom the more violent aspects of the story are often suppressed). In the original version, Ali Baba (Arabic: علي بابا ʿAlī Bābā) is a poor woodcutter and an honest person who discovers the secret of a thieves' den, and enters with the magic phrase "open sesame". The thieves try to kill Ali Baba, but Ali Baba's faithful slave-girl foils their plots. Ali Baba's son marries h… more »


2:54

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Yaay yeah, oh ayeah
Where them dey
Where them dey
When nothing dey for pocket
Where them dey yeah, 40k again oo
When Jehovah start
To dey bless you
Them want to calculate it
Shey you be Archimedes
You wan to calculate it, uhuh
Naami naami wetin you say
No dey concern me
Naami naami wetin you say
Where them dey yeah
When nothing dey for my pocket
Where you dey yeah
Now you say make I socket
You dey craze o, herh
Shey you dey forget
When you put me for loudspeaker
Make them hear my problem
When I drop on the mental
All the gurls kolomental
See the way them dey wine
To the Center
Trending January to December ah
Fa wo car, ye twa nantu
Afii nɛ wɔn ta min tamɔ banku
And all the fake fans them
Them dey fan fool and them
Dey backchat but say
Where them dey yeah
When sugar no dey for porridge
Where you dey yeah, now you say
Make I socket shey you craze o
Shey you dey forget
When you put me for loudspeaker
Make them hear my problem yeah
Opele ohe yɛ jɛle min
Odwɛn fɛ wo yɛ day nursery
If you get badmind no near me
If you badmind make you no near me
Opele ohe yɛ jɛle min
Odwɛn fɛ wo yɛ day nursery
Bad energy make you no near
Bad energy make you no near
When I drop on the mental, huh
All the gurls kolomental
See the way them dey wine to the Center
Trending January to December ah
Fa wo car, ye twa nantu
Afii nɛ wɔn ta min tamɔ banku
And all the fake fans them
Them dey fan fool and them
Dey backchat but say
Where them dey yeah
When nothing dey for my pocket
Where you dey yeah
Now you say make I socket
You dey craze o, herh
Shey you dey forget
When you put me for loudspeaker
Make them hear my problem
Yeah yeah yeah
Caskeysonit

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Aquilas Baba

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Oh Lee (Holy) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Oh Lee (Holy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6145947/Ali+Baba/Oh+Lee+%28Holy%29>.

    Missing lyrics by Ali Baba?

    Know any other songs by Ali Baba? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Oh Lee (Holy)

    123
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What band has hits like Counting Stars, Apologize, and Good Life?
    A One Direction
    B Coldplay
    C Imagine Dragons
    D OneRepublic

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ali Baba tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!