Tender Vibes

Starcode

0 fans

Starcode


3:00

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Shizz eh

"Badman" badman
Bad
Me no want a rude girl, wey go give me tension (No gimme tension na)
I just want a good girl, wey go cool my temper (Cool my temper na)
Omo Ele to bad gan, con dey ginger me tonite (Ginger me tonite)
Is the way that you whine it
Wey dey burst my medulla Omoge, ma paami  oh
Ma she, mi oh
Ko, omo ye ma paami oh
Ma she, mi oh
Omo ye ma paami oh
Ma she, mi oh
Ko, omo ye paami oh
Ma she, mi oh
Getting money millions dollars oh-no no no
Me just want to spend this raba oh-no no no
Baba answer my prayer (Prayer)
Grant my desire oh
Let them know say starcode here so
Starcode dey here

Underrated
Me no wan dey, underrated
Me self wan to enter the... place
Make dem start to dey nawo oh

Underrated
Me no wan dey, underrated
Me self wan to enter the... place
Make dem start to dey nawo oh ah
Paami oh
Ma she, mi oh
Paami oh
Mashe mi oh
Paami oh
Mashe mi oh
Paami oh
Mashe mi oh
Getting money millions dollars  oh-no no no
Me just want to spend this raba oh-no no no
Baba answer my prayer (Prayer)
Grant my desires
Let them know say starcode here so
Starcode dey here

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Omoboriowo Taiye, Yusuff Mustapaha

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Tender Vibes Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Tender Vibes Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6152887/Starcode/Tender+Vibes>.

    Missing lyrics by Starcode?

    Know any other songs by Starcode? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Tender Vibes

    11
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Money for nothin' and ________ for free."
    A chicks
    B chips
    C drinks
    D rings

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Starcode tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!