Blessings

YSL DAH Stellar

0 fans

YSL DAH Stellar


2:25

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

E like ke ma gegeti
YSL
She'bi na your blessings i dey see
Some of dem chase me for my dream
All of the places that I've been
Nobody baddar than my G's
She'bi na your blessings wey i dey see
Some of dem chase me for my dream
All of the places that I've been
Nobody baddar than my G's
E ma lo gbe'mu ke'ma lo wa
E ma lo kpayin ke ma lo ha
Awon temi jasi e ma gbe sa
Who dey cover face like Lagbaja
E ma lo gbe'mu ke'ma lo wa
E ma lo kpayin ke ma lo ha
Awon temi jasi e ma gbe sa
Who dey cover face like Lagbaja
Won ni ais'ile Hushpuppy
Ile d'ile Cubana
Who talk ham
Owo igbo ma yato s'owo larubawa
Anambra Awka
Oil money
Dem say i dan dey grow bie bie
But me tell dem make dem die die die
No be rush make we do ham die die
For my Kvbba no go die die die
Awa o ma le parawa o
Omo to gara lo ma gara wa o
Na my hustle mo dey te'ra mo o
Nkan to'ju e ba ri ko de fara mon
Dem say i dan dey grow bie bie
But me tell dem make dem die die die
No be rush make we do ham die die
For my Kvbba no go die die die
Awa o ma le parawa o
Omo to gara lo ma gara wa o
Na my hustle mo dey te'ra mo o
Nkan to'ju e ba ri ko de fara mon
E ma lo gbe'mu ke'ma lo wa
E ma lo kpayin ke ma lo ha
Awon temi jasi e ma gbe sa
Who dey cover face like Lagbaja
E ma lo gbe'mu ke'ma lo wa
E ma lo kpayin ke ma lo ha
Awon temi jasi e ma gbe sa
Who dey cover face like Lagbaja

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Opeyemi Moses

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Blessings Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Blessings Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6155283/YSL+DAH+Stellar/Blessings>.

    Missing lyrics by YSL DAH Stellar?

    Know any other songs by YSL DAH Stellar? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Blessings

    1
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who released an EP called Revelación?
    A Selena Gomez
    B Camila Cabello
    C Cardi B
    D Demi Lovato

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    YSL DAH Stellar tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!