No Be My Fault

King Cody

0 fans

King Cody


3:42
39 
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Cause anytime you meet an africans brothers and
Sisters
I mean the original black power there is a mystery
That remind me of our history ancestors and the colony
You know when you know
You see when a fire is burning inside the black panther yeah no
Let it go
The system change me
From primary school I wan be a lawyer
From secondary school I wan be a lawyer
Many many sleepless night to be a lawyer yeh e yeh
My mama tell me
Telli me telli me you must be a lawyer
So soon inna future you go be messiah
Many many lesson with my private teacher
The teachers teach me many manything wey no real dem teach me
Waiting colony dem a teach to teach me
never let me know say na dem wey slave me yeh I yeh
The teachers teach me many manything wey no real dem teach me
Waiting colony dem a teach to teach me
never let me know say na dem wey slave me yeh I yeh
No be my fault o Say am tryna getting high every night and day
No be my fault o many many thing
Wey dey bother man mind bother man mind mind
No be my fault o man want to bubble man gat to hustle
No be my fault o man want to bubble man gat to hustle man gat to
Say you chop me no chop and my brother never chop
Many people many job still dem ebí no dey chop
Say dem monkey just dey work and dem banbu just dey chop
Waiting good when you use gaari and you use bread dey chop
No be my fault o say am tryna getting high every night and day
No be my fault o many many thing
Wey dey bother man mind bother man mind mind
No be my fault o man want to bubble man gat to hustle
No be my fault o man want to bubble man gat to hustle man gat to
Me no get money many people don dey thunder
When I make money many people gonna scatter
Me no sugarcoat na my real life no be filter
Say me come from gutter me son of painter
Snow no fall for here Africa dey world center
Me come from the ghetto my best cloth na my sweta
Me I no dey gang with no one I fall in love with ganja me
Am doing better me am doing better
I use to learn from western education
Na him wey kill our father tradition
Covid is man made to reduce population
I swear am different make you give me attention
Them still arrest when we do our protestion
Them kill my poeple for unknow allegation
This one no good dem destroy my culture
This one no good dem destroy my tradition
They make us see our culture as a black dirt thing
They make me feel like say our brain dirty
This one no be incantation me no dey chanting
Me I tell ya make you listen when mi Dey shouting
After more than 14 years wey
I spend for education no job for poor young man o
After many many years just to be an engineer
No job no money o oo
If I no no dem minister If I no no commissioner say no job for young man
If I no get connection If I no get god father say no job for me
Na system change us
Popo dey burst us
Dem Sars dem burst us
Headsman killing farmer this na another bad thing
Killing from the bandit killing from the bandit o
No be my fault o say am tryna getting high every night and day
No be my fault o many many thing
Wey dey bother man mind bother man mind mind
No be my fault o man want to bubble man gat to hustle
No be my fault o man want to bubble man gat to hustle man gat to

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: King Cody

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the No Be My Fault Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "No Be My Fault Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6207791/King+Cody/No+Be+My+Fault>.

    Missing lyrics by King Cody?

    Know any other songs by King Cody? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    No Be My Fault

    3
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the highest-selling album of all time?
    A Back in Black by AC/DC
    B Hotel California by the Eagles
    C Thriller by Michael Jackson
    D The Wall by Pink Floyd

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    King Cody tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!