Mirth
Lexide
Struggling with Mirth? Become a better singer in 30 days with these videos!
To make am no easy but ayami ó ja Na why I dey pray make everything dey alright Mama tell me say make I no loose gaurd Struggle everyday just to make mama proud To make am no easy but ayami ó ja Na why I dey pray make everything dey alright Mama tell me say make I no loose gaurd Struggle everyday just to make mama proud Steady steady carry carry go Me a'ma do anything for the do cus Steady steady carry carry go Me a'ma do anything for ma mama Steady steady carry carry go Me a'ma do anything just to make am Steady steady carry carry go I fitti do anything for the paper To make am no easy but ayami ó ja Na why I dey pray make everything dey alright Mama tell me say make I no loose gaurd Struggle everyday just to make mama proud To make am no easy but ayami ó ja Na why I dey pray make everything dey alright Mama tell me say make I no loose gaurd Struggle everyday just to make mama proud Hustle everyday ....just hustle everyday to find money o Make man just dey Make my money just dey o Kowo pe..... all of Dem go stand by you o Sapa enter your matter.. Kia loma ja Na who geh money people go call oga ......cus owo epo.. owo oyin lo ma la Mo ma wo six won tun ni lemi ba Make bad belle no go cast my matter As I don start already .....I no go fit go back I no go relent ..cus ayami oo ja To make am no easy but ayami ó ja Na why I dey pray make everything dey alright Mama tell me say make I no loose gaurd Struggle everyday just to make mama proud To make am no easy but ayami ó ja Na why I dey pray make everything dey alright Mama tell me say make I no loose gaurd Struggle everyday just to make mama proud Steady steady carry carry go Me a'ma do anything for ma mama Steady steady carry carry go Me a'ma do anything just to make am Steady steady carry carry go I fitti do anything for the paper
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Mirth Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6234941/Lexide/Mirth>.
Discuss the Mirth Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In