Pray For Me (feat. Otega) [Remix]

Ayox

1 fan

Ayox


2:37
3,341 
#6

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Sometimes my plans don't work
Buh I no phor
Agba bewe ose eri ko waso
Don't believe what you see
There's photoshop
Omalakisa mi
Sima dalaso
Down on my knees call on Baba God
Cos I trust nobody even your pastor
We go try tomorrow if today no work
Oun oju mitiri enu koleso
When I wear my fake shirt
Dem go notice
When I Dey depressed
Dem no notice
So I talk to myself
On a lowkey
Igi sunmogi
Lase gba monkey
Mamami ah
Gbadura fun mi ah
I Dey face sapa
When I wan turn superstar ah ah
Mamami yah
Gbadura fun mi ah
I Dey face Sapa
And I wan turn super star
Mama miyah ah ah ah ah ah
Gbadura fun mi ah
Otega kan bayi o
Otega kan bayi
Mama mii ti Gbadura fun mii
Say make I turn to Superstar
But many times my plans dont work but i no phor
Agba tewe oseri make he come talk
They never believe in your Dreams till you get famous
So the life we be living mehn you can't blame us
Wetin my eyes don see enu oni le so
I must try tomorrow if today no work
Omo alakisa mi ti dalaso
Make all the stress wey remain dey go One by One
Mama mi ti Gbadura fun mi
Say make i turn to Superstar
Me i no go be Local Star
Mamami ah
Gbadura fun mi ah
I Dey face sapa
When I wan turn superstar ah ah
Mamami yah
Gbadura fun mi ah
I Dey face Sapa
And I wan turn super star
Mama miyah ah ah ah ah ah
Gbadura fun mi ah

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Bakare Iyanuoluwa, Stephen Oghenetega

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pray For Me (feat. Otega) [Remix] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pray For Me (feat. Otega) [Remix] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6238896/Ayox/Pray+For+Me+%28feat.+Otega%29+%5BRemix%5D>.

    Missing lyrics by Ayox?

    Know any other songs by Ayox? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Pray For Me (feat. Otega) [Remix]

    5,437
    63     3

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who of the following is not a New Zealand singer-songwriter?
    A Bic Runga
    B Lorde
    C Regine Velasquez
    D BENEE

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ayox tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!