Against All Odds
Efe, Victor Thompson
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Uhn! Na for car I sit down dey write this verse I drive reach house finish NEPA take light gen no gree start Serviced apartments non-serviced apartments Lekki don cast But the irony omo be say nobody gree pack Back to the matter Na pain and agony full my mind My palm dey sweat as I dey write I no dey feel alright My mama say for this life men, nothing is given You gats to work hard even when you fail, you keep it pushing So when I see bad comments for my page I dey wan cry Sometimes e dey hook me reach neck like say I dey wan die How dem go say I no sabi rap my music dey wack When I don dey shut down many shows all the way from J’town I carry on now dem dey believe dey lick am like pronto And na my house rent I use make this EP run the promo And I go borrow, even more coz I believe in me Against All Odds na my story that’s the seed in me Uhn! Same year when we make the cheddars Na the same year when we lost Al’Chaddaz Dem write me off till their ink finish Now when dey see me all of dem dey wan dey speak English Uhn! Joy dey full my mama eyes men when she look at me She dey see her proud son growing men and e dey bugaa me Mummy I just wanna say to you I’m grateful Would have never turned out this great at all men if it wasn’t for you I nor forget my Papa Daddy you be too much man The love wey I get for una e be too much man Just so you know I’m a product of the grace of God And na success go dey follow me against all odds Mi ke se ke rere Mi ke se ke rere Ochuko meh Mi kpe vwowe Mi ji ruvwe Woruno Doh Woruno Doh Ovie Doh Ovie Doh Ovie Doh Jesu Doh Jesu Doh Jesu Doh Ovie Doh Ovie Doh Ovie Doh Jesu Doh Jesu Doh Jesu Doh Mi ke se ke rere Jesu Doh Jesu Doh Jesu Doh
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: TUPAC AMARU SHAKUR, FRAZIER O. III THOMPSON, QUINCY WHEATHERSTONE, RON BROWSER, LAMONT COLEMAN
Lyrics © Universal Music Publishing Group
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Against All Odds Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6345069/Efe/Against+All+Odds>.
Discuss the Against All Odds Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In