Aunty Lovina
Ycee, Patoranking
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Yo! Dun know vibe Alright! E dey record? Abenskrrrrrr Ain’t nobody badder than Bring dat body na Make I rocky na Aunty Lovina If you give me na I go shoot in na Like a Benzema Bring dat body na Make I rocky na Aunty Lovina If you give me na I go shoot in na Like a Benzema See the girl dey want to dey want to dey Gbedu wey dey make you dey want to dey Dance and dey dance like you dey want to dey Girl just dey bend she dey want to dey See the girl dey want to dey want to dey Gbedu wey dey make you dey want to dey Dance and dey dance like you dey want to dey Girl just dey bend she dey want to dey You no dey feel my ge ge I dey ball like Jay Jay No go dey do like JJC No go dey do like JJC Man I get real irate Hella lit pupils dilated When they pull up in the city where I dey Them go really like link my place Say they really wan peep my babe You can never, you can never reach my pace This beats no be Beats by Dre No dey dull abegi bring that waist Man got a Midas touch Flow got a mean ass punch Look at what I gone and done Steali girl one by one Abeg no go dey tight your chest This one be the new anthem So its just you and your friends Meet me and my friends E be we and them them Chee Bring dat body na Make I rocky na Aunty Lovina If you give me na I go shoot in na Like a Benzema Bring dat body na Make I rocky na Aunty Lovina If you give me na I go shoot in na Like a Benzema See the girl dey want to dey want to dey Gbedu wey dey make you dey want to dey Dance and dey dance like you dey want to dey Girl just dey bend she dey want to dey See the girl dey want to dey want to dey Gbedu wey dey make you dey want to dey Dance and dey dance like you dey want to dey Girl just dey bend she dey want to dey You no dey feel my ge ge I dey ball like Jay Jay No go dey do like JJC No go dey do like JJC Ah Aunty Lovina Come make we chill make we chop dinner Me I wan sip from your Maltina Understand me I no be buttey na Make I shoot my shot make I bussina This kain thing no be lustina Make you treat me like your customer Take dark chocolate no be Bournvita Say who wan vex make e vex (vex) Bring that breast make e press (press) Shey you don set make e set (set) Say you still want loud in a Benz? Yes Me I wan hook for your neck (neck) Make I connect wireless (less) And if e be no e be no E be yes e be yes Then it’s on to the next flex Ge Ge Bring dat body na Make I rocky na Aunty Lovina If you give me na I go shoot in na Like a Benzema Bring dat body na Make I rocky na Aunty Lovina If you give me na I go shoot in na Like a Benzema See the girl dey want to dey want to dey Gbedu wey dey make you dey want to dey Dance and dey dance like you dey want to dey Girl just dey bend she dey want to dey See the girl dey want to dey want to dey Gbedu wey dey make you dey want to dey Dance and dey dance like you dey want to dey Girl just dey bend she dey want to dey
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Martin Oludemilade Alejo, Patrick Nnaemeka Okorie, C-Tea
Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Aunty Lovina Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6426557/Patoranking/Aunty+Lovina>.
Discuss the Aunty Lovina Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In