Para (feat. Oga Network)

Tonfyah

0 fans

Tonfyah


3:45

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Pop it
You my energy
Anytime when I dey with u girl i dey happy
Oh oh
Come and chop e my money
I just want u to be
I just want u to be happy
Yeah yeah
I love this your body
Just like solar your body give me energy
Oh oh oh oh
Tell dem heaters we no send dem
Tell dem badmind we no see dem
We dey do our things dey go oh
Tell dem say we no send dem
I just want let you know
If I see you with another man girl me i go para
Ye ye
Oh baby don't you go
If you Dey with me girl i swear you no go suffer
Oh baby no be small thing
My girl e no be small thing
Oh baby no be small thing
You dey do the boy so
Oh baby no be small thing
You go wound somebody
I go by you property
Baby hold on to me now
Sit on top it
Blow my trumpet
Speak in tongues o
Sing like choir
Do re mi Fa so la
Td doe doe
Chop my doe
Doe doe doe doe
I just want let you know
If i see you with another man girl me i go para
Ye ye
Oh baby don't you go
If you Dey with me girl i swear you no go suffer
Under the rain and under the sun
Me and you till thy kingdom come
We go get one daughter
We go get two sons
Under the rain and under the sun
Dem fit talk this
And dem fit talk that
You still be my favorite restaurant
For ur mouth only me go gather
With plenty energy like e soldier ant
Hello my darling
Hold my hand make we go marry
No wan waste time till tomorrow morning oh
Oh oh
Hello my darling
Under the rain and under the sun
Me and you till thy kingdom come
We go get one daughter
We go get two sons
Under the rain and under the sun
I just want let you know
If i see you with another man girl me i go para
Ye ye
Oh baby don't you go
If you Dey with me girl i swear you no go suffer

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Tony Guobadia

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Para (feat. Oga Network) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Para (feat. Oga Network) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6542267/Tonfyah/Para+%28feat.+Oga+Network%29>.

    Missing lyrics by Tonfyah?

    Know any other songs by Tonfyah? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Para (feat. Oga Network)

    0
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    She can't see the landscape anymore, it's all painted ___ ___ ___
    A at her feet
    B on the streets
    C in her grief
    D blue at sea

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tonfyah tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!