Summer Time

Ejim

0 fans

Ejim


2:45
36 
#2

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ejim Ejim
Jimmy jimmy boy pon this one again o
Rise up man wake from your slumber
Pray to God and thank Jehovah
For your life cause no be your power
So brush, bathe shit and make you flush am
Wagwan
No come Dey dull me ginger
Wear cloth look fresh and carry speaker
Tell BLAK to call them mama
Clean contact me no want no drama
Oya tingalingalin eh
Bad gal thing eh
It's on me she gon be dancing
Body totori mesmerizing
Hope you no go vex I no get summer body
Oya tingalingalin eh
Bad boy thing eh
It's on you I gon be dancing
Body totori mesmerizing
Hope you no go vex I no get summer body
And
It's time to dance
not time to cry
Just clean your eyes
Let's vibe all night
Cause it's SUMMERTIME
Away Away Away
Cause it's SUMMERTIME
Away Away Away
Oh oh
Cause it's SUMMERTIME
Away Away Away
Cause it's SUMMERTIME
Away Away Away
Oh oh
Cause it's SUMMERTIME
Buyaka Buyaka
For my man Dem ah
Wey Dey always Dey around my place
Gele Dem make Dem burst up there antenna
Looking for signal steady and clear
Why o why
I cannot hide
Cause you see it all in my eyes
My oh my
I cannot lie
If no be grace I for don die
Yeah man
Hope say you fit remember
How we move from Nsukka down to COKER
Wetin Eyes see Mind no delete am
So me lock it up inside and kill the pressure
Attention nobody fit spoil up my plans
Me show you kick boxing like I'm van dan
Unto say me and cheif priest don dey align
Work work no play make Jimmy a dull guy
And
It's time to dance
Not time to cry
Just clean your eyes
Let's vibe all night
Cause it's SUMMERTIME
Away Away Away
Cause it's SUMMERTIME
Away Away Away
Oh oh
Cause it's SUMMERTIME
Away Away Away
Cause it's SUMMERTIME
Away Away Away
Oh oh
Cause it's SUMMERTIME
Jimmy Jimmy Boy pon this one again o

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ejim Ibeh

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Summer Time Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Summer Time Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6548608/Ejim/Summer+Time>.

    Missing lyrics by Ejim?

    Know any other songs by Ejim? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Summer Time

    285
    9     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Wake up, wake up. Wake up and look around you. We're lost in space and the time is _________."
    A your own
    B so long
    C our own
    D pass dawn

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ejim tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!