KODONGO (feat. Effect Mc)

Dr Kaysongs

0 fans

Dr Kaysongs


3:28
10 
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

A hey ey ey ey ey ey ey
Anticipate no dey reciprocate
I dey para when i see Charly
Hold you for waist
Omaricha oya get on the boot
Make i see wetin you carry
For your big ukwu
Mmm kodongo wyn your kodongo
Eh mmm kodongo wyn your kodongo
Mmm kodongo wyn your kodongo
Eh mmm kodongo wyn your kodongo
O girl you get the thing wey me i like
The thing dey make my thing they rise
You know you get the juicy wey me i like
For your back girl me i no fit lie
She like ma way she wonna be ma bae
Unfortunate she like to fornicate
I no fit wait i must anticipate
My money weight girl make we
Collaborate oh na na na
She say she like the juicy wey me i got
Mmm kodongo wyn your kodongo
Mmm kodongo wyn your kodongo
Mmm kodongo wyn your kodongo
Mmm kodongo wyn your kodongo
Mmm kodongo wyn your kodongo
Mmm kodongo wyn your kodongo
Mmm kodongo wyn your kodongo
Mmm kodongo wyn your kodongo
Onye ma agwaro self no go believe
Na ukwu gi jim na olu
Ya bu the reason i never leave
Yeh booty like candle
I cannot wait to light it up
Shey make i pop baby reason me
Wetin dey sup
Yes your front di bad
Ima na your back di badder
And the way you ride a Nigga
O na eme m kam nno na okada
Wow bitches are nothing
But to me you mean a lot
Bata motto ka anyi na ba
My baby maka i di hot
I run the streets all day
Odi ka o jogging
Shaking your body
Ima na all day, money be dropping
Baby girl you making mad moves
With no driver buh am straight up
Shooting shots cuz am no sniper
She like my way she wanna be ma bae
Unfortunate she like to fornicate
I no fit wait i must anticipate
My money weight girl make we collaborate oh
Na na na ey ey
A hey ey ey ey ey ey
Mmm kodongo wyn your kodongo
Eh Mmm kodongo wyn your kodongo
Eh mmm kodongo wyn your kodongo
Eh Mmm kodongo wyn your kodongo
Ifu tu go my guy inu tu go
A nwa nfulu na afia mgbede
Mere nko nu ko A
Ka yo yo yo egwu m egwu oyoko
All she wanted was the money
Monalisa mu oh
She ain't the best but she dey calculate
She tell me say my song dey make her jubilate
She like my way she wonna be ma bae
Unfortunate she like to fornicate
Shoddy wyn that thing for me
Yeye i say shake that thing for me
Bebe cuz the way you move your body
Baby girl your body's crazy
And you make a Nigga loose control
A hey ey ey ey ey ey!
Uuu hu huu kodongo
Wyn your kodongo
Mmm kodongo wyn your kodongo
Mmm kodongo wyn your kodongo
Mmm kodongo wyn your kodongo
Mmm kodongo wyn your kodongo
Mmm kodongo wyn your kodongo
Mmm kodongo wyn your kodongo
Mmm kodongo wyn your kodongo
Pull up in my villa
They call me doctor kay kay kay
Na my villa pull up in my villa
Omec they here so
Na my villa
Broyaga nation they don't know

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Nnamdi Ikpeama

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the KODONGO (feat. Effect Mc) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "KODONGO (feat. Effect Mc) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6610325/Dr+Kaysongs/KODONGO+%28feat.+Effect+Mc%29>.

    Missing lyrics by Dr Kaysongs?

    Know any other songs by Dr Kaysongs? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    KODONGO (feat. Effect Mc)

    1
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Irish rock band sang The Boys Are Back In Town?
    A Black Start Riders
    B Slade
    C Thin Lizzy
    D Led Zeppelin

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dr Kaysongs tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!