Too Fresh

Erby

0 fans

Erby


3:22

 Struggling with Too Fresh? Become a better singer in 30 days with these videos!

Oh ouuu
Yeah eeh eeh huh
Oh ouuu
Uh oo yea

Oh my dear
Menko me my dear
Menko me my dear
Dance for me my dear
Sit pon the coastal
I know say your body go fit to come on poster
This be billboard shatta dem my Costa
Yon royal gyal living them ah toaster
I never see loyal gyal loyal gyal wey your body fine like you dey live with God
And You dey give me vim shatta pon Dem
Dem no fit touch what your body control

Coz Your Body Too Fresh Like Loaf
Baby say your body too fresh like loaf
Your Body Too Fresh Like Loaf
Baby say your body too fresh like loaf
Your Body too Fresh Like Loaf
Baby say your body too fresh like loaf
Your Body Too Fresh Like Loaf
Baby say your body too fresh like loaf

I wanna press your body your body my brain
I put my hands on your body your body so come straight
Fine face givin' dem
Sprinkle it on your bad waist keep it ten
Club ways feeling
You my Shatta but i no dey come straight
Giving dem
I never see loyal gyal loyal gyal wey your body fine like you dey live with God
And You dey give me vim Shatta pon Dem
Dem no fit touch wah your body control

Coz Your Body Too Fresh Like Loaf
Baby say your body too fresh like loaf
Your Body Too Fresh Like Loaf
Baby say your body too fresh like loaf
Your Body Too Fresh Like Loaf
Baby say your body too fresh like loaf
Your Body Too Fresh Like Loaf
Baby say your body too fresh like loaf

Oh ouuu
Yeah eeh eeh huh
Oh ouuu
Uh oo yeah

Sit pon the coastal
I know say your body go fit to come on poster
This be billboard Shatta dem ma Costa
Yon royal gyal living them ah toaster
I never see loyal gyal loyal gyal wey your body fine like you dey live with God
And You dey give me vim Shatta pon Dem
Dem no fit taach wah your body control

Coz Your Body Too Fresh Like Loaf
Baby say your body too fresh like loaf
Your Body Too Fresh Like Loaf
Baby say your body too fresh like loaf
Your Body Too Fresh Like Loaf
Baby say your body too fresh like loaf
Your Body Too Fresh Like Loaf
Baby say your body too fresh like loaf

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Prince Aboagye

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Too Fresh Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Too Fresh Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6612297/Erby/Too+Fresh>.

    Missing lyrics by Erby?

    Know any other songs by Erby? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I was happy in the haze of a drunken hour, but ______________"
    A Heaven knows I'm miserable now
    B Heaven knows I'm missing him now
    C Heaven knows I'm managing now
    D Heaven knows I'm moving on now

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Erby tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!