Confession
Jnuel
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Jnuel noni Eyin temi kile feeeel Life so hard just like brick Fasting for seven days makes one weak I dey pray, I dey hustle yes and I dey strive If tears na money na benz I for dey drive It all started the day pman left I was so young and helpless i wept I no b phynofino but I dey paint house Before I reach school dem go don mark attendance Cos I dey trek from iyana era to iyana isashi To cut the story short make we do am bashi bashi To make matter worst i go cun fall in love I love you I love you no cun later dey enough She say I no dey spend for her So I no really care I no fit buy her phone, gifts Or money to make her hair So she left me shattered with blisters Break my heart cover am with plasters The next day e be like dream when I wake up But sad birds still fly so I gat to take off And I vowed my voice must be heard and be the loudest No matter wetin devil smoke God is still the highest The best director he set me on cam So I could inspire the world even friends and fam Things I lost has been replaced by something better It's just a transition ajepako go still turn aje butter But the of the popo dey make I no wan try Dem my friends say press your phone well money dey inside Wild thoughts, frustrations and expectations high Wofe kin rona lo but i tell them na lie I create content from my soul so we no b mate This is just a tip I hope y'all can relate Tips of an iceberg leleyi kile ti gbor Jeniffer loves track 5 pelu anty bimbo Arabambi new government Play all the tracks, like, share and make you comment
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Confession Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6640935/Jnuel/Confession>.
Discuss the Confession Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In