Run

Oluwa Nelly

0 fans

Oluwa Nelly


3:11
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Run run run run
The country fucked
We fear the things wey we no see
Burna boy kilometer
I ran some miles just to be here
Her body bad angelina
I need some funds
I'm more dan eager
All dem man just dey linger
Den dey cap
Den no get liver
I live my life
I fear no man
I chase my dreams
Ahoada boy getting money
Now those bums call me honey
I thank my God I ain't phony
I got two whips I ain't lonely
Naija boys I do this for you
I hate the life I been dey live
I went to nigeria and smoked on a ganja
Analyzed then recorded a banga
Peace and love to uganda
Press press press
They bombed her first then went to the next
I can't blame dem random youths
They made It happen
They made it trapping
They made it scamming
Never lacking I'm the man
Money opor It's part of my plan
Cop some diamonds to fill up my hands
I lost a diamond it hurt me bad
I woulda made her proud
For dat my music must loud
To long I don dey dis Cage
I'm done working for wage
Run run run run
The country fucked
We fear the things wey we no see
Burna boy kilometer
I ran some miles just to be here
Her body bad angelina
I need some funds
I'm more dan eager
All dem man just dey linger
Den dey cap
Den no get liver
All dem man just dey linger
Den dey cap den no get liver
Dey claim big boy dey pour ya liqour
Police come you done dey shiver
Is it at home you left your liver
Is It at home you left your ginger
Tems to fine I don dey dig her
Police slap me I no fi maintian
All My riggas ready dey raged
It's time to unite
It's time to engage
From my past I've come a long way
I know come here to remain the same
Most my fears I overcame
Stack my money stay In my lane
Me I cannot be tamed
Can I drive my benz In peace
Can I hop on the bridge and speed
Girl on my lap I'm bout to release
See round two I'm bout to go deep
I pray to Jah make I no sleep
Flood my neck with jewelry
By a rolex for the team
Aye aye why you dey the same
You suppose rich you for Suppose change
Life giving you beating
I can tell man you been thinking
With time you stop dreaming
Damn look at you sinking
Every night you drinking
To long you don dey dis cage ya mind going insane
Run run run run
The country fucked
We fear the things wey we no see
Burna boy kilometer
I ran some miles just to be here
Her body bad angelina
I need some funds
I'm more dan eager
All dem man just dey linger
Den dey cap
Den no get liver
Run run run run
The country fucked
We fear the things wey we no see
Burna boy kilometer
I ran some miles just to be here
Her body bad angelina
I need some funds
I'm more dan eager
All dem man just dey linger
Den dey cap
Den no get liver

 Struggling with Run? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Mekelachi Ekiye

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Run Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Run Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6658376/Oluwa+Nelly/Run>.

    Missing lyrics by Oluwa Nelly?

    Know any other songs by Oluwa Nelly? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Run

    37
    5     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In the song Dior by Pop Smoke complete the line: "She like the way that I move, _____".
    A She like the way that I rock.
    B She like the way that I dance.
    C She like the way that I woo.
    D She like the way that I speak.

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Oluwa Nelly tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Run

    »