Jealousy

DaNny Wiz

0 fans

DaNny Wiz


3:25

 Struggling with Jealousy? Become a better singer in 30 days with these videos!

One time to my families and friends
Two time for the people wey dey show me love oh
Three time for the people wey dey play my song oh
Wey dey put am on repeat nah nah
Oh i pray i pray oh i say
Oh i pray i pray oh i say
Politicians busy dey Lutt oh
Terrorist them busy dey shoot oh
Many days i wake i no sleep oh
Oh na na na na nahh
Politicians busy dey Lutt oh
Terrorist them busy dey shoot oh
Many days i wake i no sleep oh
Oh na na na na nahh
Jealousy Jealousy
Every where i go all i see is Jealousy
Jealousy Jealousy
I don't even know my Enemies
Jealousy Jealousy
They want kill my Energy
Jealousy Jealousy
I don't even know my Enemies
Me sef want to make my mama proud oh
Me sef me i no want to carry last oh
Me sef me i want to go places oh yeah yeah yeah
I no dey wish another man down fall
That is why everyday i dey thank God
I stand ten toes on my grind oh
Oh na na na na
So i pray i pray oh i say
Oh i pray oh say
So i pray i pray oh i say
Jah bless all the hustler out there
Jah bless all the hustler out there yeah
Jealousy Jealousy
Every where i go all i see is Jealousy
Jealousy Jealousy
I don't even know my Enemies
Jealousy Jealousy
They want kill my Energy
Jealousy Jealousy
I don't even know my Enemies
One time to my families and friends
Two time for the people wey dey show me love oh
Three time for the people wey dey play my song oh
Wey dey put am on repeat nah nah
Oh i pray i pray oh i say
Oh i pray i pray oh i say
Oh i pray i pray oh i say
Politicians busy dey Lutt oh
Terrorist them busy dey shoot oh
Many days i wake i no sleep oh
Oh na na na na nahh
Politicians busy dey Lutt oh
Terrorist them busy dey shoot oh
Many days i wake i no sleep oh
Oh na na na na nahh
Jealousy Jealousy
Every where i go all i see is Jealousy
Jealousy Jealousy
I don't even know my Enemies
Jealousy Jealousy
They want kill my Energy
Jealousy Jealousy
I don't even know my Enemies

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Daniel Utaji

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Jealousy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Jealousy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6668666/DaNny+Wiz/Jealousy>.

    Missing lyrics by DaNny Wiz?

    Know any other songs by DaNny Wiz? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Jealousy

    19
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The name of the singer known as "Swae Lee" is?
    A Khalif Malik Ibn Shaman Brown
    B Jeffrey Lee Pierce
    C William Lee Ellis
    D Jon Peter Lewis

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    DaNny Wiz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!