Regard (Freestyle)

6uff

0 fans

6uff


2:29

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Stack it up
Wetin wetin wetin man a do
Gbege, gbege
Man resurrected
From the depth of hell
Highly respected
Tested and trusted
No Lux but I'm dreaded
Wan wa mi Che Che
If you go check
Oh boy, you go need health care
You go need first aid
End up for casket
I'm never suppressed
Life's like a chess yes
Man no go rest till the money is reckless
To whom much is given
Much is expected
Oya pamuraga pamuraga pamuraga yo
Wetin wetin wetin man go do
Pray for grace we no fit fumble
I Dey my Dey I no Dey over do
Oya pamuraga pamuraga pamuraga yo
Wetin wetin wetin man go do
Pray for grace we no fit fumble
So Dey your Dey And no Dey over do
Don't care what you think of me
What you make of it
No go fit shock me na
See they tryna detect me
Cos I move suddenly
So you can't track me now
See no baga can judge me
Make you cast the first stone
If you so godly now
See my drip in Versace
Know my style classic
Mr fantastic now
So you better think twice now
We no fit to synchronise
Or to reconcile
All of una wey wan try
Una go run walai
I go off your shine my guy
Cut your cloth down to your size
No Dey do pass yourself
No dey do Van Damme
Might just loose my cool
Might just burst my gun
Like the Ramadan
Yeah I fast like that yh
Final, i'm wild like that like a hyena
Wisdom, for this jungle i be King Kong
Girl with tha bum short
Meet a badman for the roof top
Re-up, i call my guys make we link up
Oya pamuraga pamuraga pamuraga yo
Wetin wetin wetin man go do
Pray for grace we no fit fumble
I Dey my Dey I no Dey over do
Oya pamuraga pamuraga pamuraga yo
Wetin wetin wetin man go do
Pray for grace we no fit fumble
So Dey your Dey And no Dey over do

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: okwudili okoli

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Regard (Freestyle) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Regard (Freestyle) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6670506/6uff/Regard+%28Freestyle%29>.

    Missing lyrics by 6uff?

    Know any other songs by 6uff? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Regard (Freestyle)

    51
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Fill in the blanks from the Taylor Swift song: "Dear _____ Dear ____ I see it all now that you're _____."
    A John, Gone
    B Ron, Dead
    C Fans, Here
    D Mom, Smarter

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    6uff tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!