Lovelorn
lil merthex
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Paran ran paran ran Paran ran paran ran Familiar Yoh WAYDT WAYDT Paran ran oh baby paran ran Many things wey my eyes don witness Wey my mouth no speaketh Dangers wey dey turn weakness Zero conscience dey turn wicked Poisoned feelings got me tainted Holy water with no label Smoking all day feeling depressed Raining chances am I senseless At first it was sweet But right now baby I'm falling like a pack of cards Baby ah why you dey do me like that At first it was sweet But right now baby I'm falling like a pack of cards oh oh oh Baby hhh why you dey do me like that Blow me like trumpet oh, high me like Gordons oh Why you do me like that Blow me like trumpet oh, high me like Gordons oh Oh baby panran ran Blow me like trumpet oh, high me like Gordons oh Why you do me like that Blow me like trumpet oh, high me like Gordons oh Oh baby panran ran Omoshalewa let's go to the cinema You too fine abeg pass chidinma A very special treat for our first dinner Fly you go to island for our honeymoon Yet I caught you with another man Cheating with another man Kissing with another man And niggress is kissing with another man Intoxicate me oh Now you don fail me You turn my heart to paran ran Scattering my brain oh My heart don dey fail You turn my heart to paran ran I've been thinking thinking thinking I've been thinking how e wan be I've been getting this weird feelings Eventually shawty don break my heart Blow me like trumpet oh, high me like Gordons oh Why you do me like that Blow me like trumpet oh, high me like Gordons oh Oh baby panran ran Blow me like trumpet oh, high me like Gordons oh Why you do me like that Blow me like trumpet oh, high me like Gordons oh Oh baby panran ran
Struggling with Lovelorn? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Lovelorn Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6693084/lil+merthex/Lovelorn>.
Discuss the Lovelorn Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In