Jo

Gucciverse

0 fans

Gucciverse


2:48

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Yeah yeah
Yeah yeah
Yeah yeah

She Dey form kalakuta
Make I lick  am
She no she no like single misters
Anytime wey she see me
She wan to go la la la
But no be every, every gold wey Dey glitter
But she want just play on my guitar
I Dey run away from karashika dem
Na na na na a
But she say jo jo jo jo jo jo jo jo jo jo jo jo jo jo
Make I put it in slow slow slow slow slow slow slow slow slow slow slow slow slow slow
But if you love me
Let me know
No Dey carry body up and fro
This your body fit make every man to Dey loose control (Yeah yeah)
Monalisa let me know
If you need money let me know
I no fit leave your body Dey follow odinaka go o
I know I'm a boy
You sef come be a girl
Make we make out tonight
Make e follow the night and go o
But she say jo jo jo jo jo jo jo jo jo jo jo jo jo jo
Make I put it in slow slow slow slow slow slow slow slow slow slow slow slow slow slow
No Dey
No Dey form kalakuta
Oya bend over make I loot am
She be liking the way
I Dey kiss her na na na
I no Dey like plenty misters
Wey wan colonise you
Wey wan loot am
Anything wey you want
You can talk me na na na
Let's try this for one time
Make it up for a one night
Everyday
Every night
You can talk to me na na na a
I love the sound of your jo jo jo jo jo jo jo jo jo jo jo jo jo jo
When I slide it in slow slow slow slow slow slow slow slow slow slow slow slow slow Slow
No Dey
No Dey form kalakuta
If you need my love
Make I loot am
Anything wey you want
You go get it na na na a
But if you love me
Let me know
No Dey carry body up and fro
This your body fit make every man to Dey loose control o

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Chiadi Iwuoha

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Jo Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Jo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6698338/Gucciverse/Jo>.

    Missing lyrics by Gucciverse?

    Know any other songs by Gucciverse? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Jo

    2
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was Burna Boy's first hit song?
    A Like to Party
    B Dangote
    C Way too big
    D 23

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Gucciverse tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Jo

    »