Take Off
Dillz
Struggling with Take Off? Become a better singer in 30 days with these videos!
DillZ Ti De You no fit step into my shoes No be Kito I get money pass Aliko Dangote Call me Papi chulo Cos dem dey jam my song for Jalingo Ani wo n ko mi je biti indomie You no like me brother ku story o Ema wo awon eleyi When i dey hustle ,where una dey Bi mo n shey n lo soke Ko le ye won Still rolling with my day ones Married to the game, never break up Never fall down Man ah take off Bi mo n shey n lo soke Ko le ye won Still rolling with my day ones Married to the game, never break up Never fall down Man ah take off Ema wo awon eleyi Man ah take off oh Ema wo awon eleyi Man ah take off oh Steady on my grind When i wake up Enemies dey pray for my downfall All the promise and fail Me i lock up Dem talk say e easy Na set up But me i want to jaiye (jaiye) Kin lavida Malay (Malay) Ali boomaye (Boomaye) Mo tun fe gbe Kim Kardashian (Opor) Bi mo n shey n lo soke Ko le ye won Still rolling with my day ones Married to the game, never break up Never fall down Man ah take off Bi mo n shey n lo soke Ko le ye won Still rolling with my day ones Married to the game, never break up Never fall down Man ah take off Ema wo awon eleyi Man ah take off oh Ema wo awon eleyi Man ah take off oh
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Adedamola Adekanbi, David Noiki
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Take Off Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6721084/Dillz/Take+Off>.
Discuss the Take Off Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In