Lady lexy

Lexyv6ix

0 fans

Lexyv6ix


2:22
#2

 Struggling with Lady lexy? Become a better singer in 30 days with these videos!

Girl this your body
E dey maki me dey wako
Girl this your body
E dey maki me dey craze
Girl this your body
E dey maki me dey ginja
For this your body
Me go fight like a ninja
Wucha
Slow it down girl
Whine it slow girl
This your waist
E dey make me craze girl
Sheabi na kayan mata
You do for my head
Cuz every day and night
Only you dey my head
I no go use you play you games
Girl even na sure bet
Cuz na you be the only
Butter for my bread
Ona na
Slow it down girl
Whine it slow girl
This your waist
E dey make me craiz girl
This kele sabi cook
This kele nmm back
Na she be lady lexy
And na me be lexy baby
This kele sabi cook
This kele nmm back
Na she be lady lexy
An na me be lexy baby
Lady lexy
Make you no dey fumble
Lexy wanna
Buckle your girl
The way you whine
The way you shake o
The make the boy
Wan tumble girl
Your love dey maki me
The tumble girl
Like sey na royal rumble girl
So baby girl make you
Matchpon the place
Make you do the dotty whine
I know you able girl
Your love dey maki me dey
Manya manya
And when you come around
Na fire fire
O baby girl I no go ever
Retire ah... ye
I say love me love me
Love me o ye
O baby touch me touch me
Touch me baby
I say kiss me kiss me kiss me
Ooo ye ye ye ye
This kele sabi cook
This kele nmm back
Na she be lady lexy
An na me be lexy baby
This kele sabi cook
This kele nmm back
Na she be lady lexy
An na me be lexy baby
This kele sabi cook
This kele nmm back
Na she be lady lexy
An na me be lexy baby
This kele sabi cook
This kele nmm back
Na she be lady lexy
An na me be lexy baby
Wad up

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Larry Emmanuel

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Lady lexy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Lady lexy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6725787/Lexyv6ix/Lady+lexy>.

    Missing lyrics by Lexyv6ix?

    Know any other songs by Lexyv6ix? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Lady lexy

    0
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Yesterday" by the Beatles is the most-covered song ever recorded; which performer has NOT covered it?
    A Ray Charles
    B Aretha Franklin
    C Nina Simone
    D Boyz II Men

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Lexyv6ix tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!