Japa

Grammyy 4L

0 fans

Grammyy 4L


2:59

 Struggling with Japa? Become a better singer in 30 days with these videos!

No retreat, no surrender
Na wetin I just wan' say
All my fans wey dey hustle
Oluwa go give dem grace, amen
Olla' dem wey dey look you like mugu go watch you bless, amen
When you fall, make you stand up, and hold on for better days
No excuse for this life
Make you stand up and run your race
No relent for the jungle na wetin I call big flex
Dem go talk what they want
Dem go holla, no look dem face
Make you get up and move up and avoid dia wicked ways
Bad energy
Japa! Japa! Japa! Japa! Japa!
Bad energy
Japa! Japa! Japa! Japa! Japa!
Bad energy
Japa! Japa! Japa! Japa! Japa!
Japa! Japa! Japa! Japa! Japa!
Make we bless, make we flex, make we cheers, make we pop champagne
Live your life, live it well, no regret, make you no complain
Life is good when you know who you are, no dey too explain
No dey rush, no dey force, no dey dull, no dey contemplate
Keep it real, keep it cool, keep it fresh, keep it one hundred
All the ones wey hate, dem go hate, dem go hate in vain
Where dem dey when the boy just dey stress, just dey try maintain
Me no send, me no care what dem say
Me I just wan' play play
Play play
Bad energy
Japa! Japa! Japa! Japa! Japa!
Bad energy
Japa! Japa! Japa! Japa! Japa!
Uhhhh
Bad energy
Japa! Japa! Japa! Japa! Japa!
Japa! Japa! Japa! Japa! Japa!
Grammyy, nappy boy tpain
Ogbeni grammyy, mulla boy lil wayne
Ogbeni grammyy, hero boy bruce wayne
Ehhh grammyy, waterboy cway
Oh yeah yeah
Spartans!
Chikichiki cha cha
Chiki, chikichiki cha cha
Chiki, chikichiki cha cha
Chiki, chikichiki cha chi cha cha cha
Chikichiki cha chi cha cha cha
Chikichiki cha chi cha cha cha
Chikichiki cha

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Vitalis Ezulumike

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Japa Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Japa Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6731509/Grammyy+4L/Japa>.

    Missing lyrics by Grammyy 4L?

    Know any other songs by Grammyy 4L? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The title of a famous Beach Boys song released in 1964
    A Gun, Gun, Gun
    B Fun, Fun, Fun
    C Run, Run,Run
    D Sun, Sun, Sun

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Grammyy 4L tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!