Champion (feat. David Stunna)

Muripounds

1 fan

Muripounds


3:20

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

This is the sound of a champion
Another defender
Protector of earth,I bet you'll not understand
It's a standing ovation
Anywhere I enter
Dem say my face e show
And my show sef still dey shine
No go forget say we dangerous
The gbedu go turn you on
I know my league
I no dey play with gunners
I swear I never walk alone
I spend the day making my dough
Any shot wey I shoot na goal
I no dey like wahala
I'm the boy from Africa
When I put call the girl dem rollover
Make you laugh na Brainjotter
Everyday my sound go global
No forget I no normal
You want to try I get your size
I'm a champion and I run this town
Oh na Oh na
I'm a champion
I no get time for plenty talks
I come through like an antidote
If you don't like me make you talk
I got my drip on God
I'm grinding just to feed the poor
I come through like an antidote
If you don't like me talk
Maintain mantain
‌When I dey hustle from Yaba to costain
I been singing my song nobody complain
No food for morning for night na plantain
I no dey complain
I know say baba God get plan for me
Very soon I go dey count my blessings
Anu mo ri gba ke je kin simi
Wetin dey cause all these hypocrisy
Bad man like me I just want to dey sing
Make I pour my pain inside this music
Mouth no fit talk wetin eye don see
I'm on this grind till my fucking toes bleed
I'm a champion
I no get time for plenty talks
I come through like an antidote
If you don't like me make you talk
I got my drip on God
I'm grinding just to feed the poor
I come through like an antidote
If you don't like me talk

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Ekashili David

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Champion (feat. David Stunna) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Champion (feat. David Stunna) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6753962/Muripounds/Champion+%28feat.+David+Stunna%29>.

    Missing lyrics by Muripounds?

    Know any other songs by Muripounds? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Champion (feat. David Stunna)

    2,134
    185     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The Outfield: "As you leave my place, won't you close ___ ____? And don't forget what I told you."
    A the book
    B the gate
    C the door
    D the curtain

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Muripounds tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!